Difference between revisions of "drink"
(→Naija) |
|||
(8 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit [[catch]] person | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis '''drink''' dey [[shak]] me anyhow. |(This drink is acholic.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Na '''drink''' wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)}} | |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[shak]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''any form of alcoholic and non alcoholic drink'' | + | * English: ''any form of alcoholic and non-alcoholic drink'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person put wetin be like water for mouth. | |
− | + | :* {{ux|dv|I dey '''drink''' beer. |(I am drinking beer.)}} | |
− | {{ux|dv|Na drink wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it | + | :* {{ux|dv|Na drink wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and if you drink it, you will get intoxicated.)}} |
− | + | :* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(Guests drank palmwine at the marriage.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Today I wan '''drink''' ogogoro make my eye [[dirty]].|(Today I wish to drink alcohol and get drunk.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I no talk sey I '''drink''' anything o. |(JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 42: | Line 37: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''drink'' |
Latest revision as of 09:15, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English drink
Pronunciation
- drîŋk
Noun
- Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person
- Dis drink dey shak me anyhow. — (This drink is acholic.)
- Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. — (NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)
- If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first. — (NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)
Synonyms
Translations
- English: any form of alcoholic and non-alcoholic drink
Verb
- Make person put wetin be like water for mouth.
- I dey drink beer. — (I am drinking beer.)
- Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. — (NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and if you drink it, you will get intoxicated.)
- Drink plenty water. — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
- People drink palm wine for di traditional marriage yesterday. — (Guests drank palmwine at the marriage.)
- Today I wan drink ogogoro make my eye dirty. — (Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
- I no talk sey I drink anything o. — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: drink