Difference between revisions of "drink"
(→Naija) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[shak]] | * [[shak]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== |
Latest revision as of 09:15, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English drink
Pronunciation
- drîŋk
Noun
- Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person
- Dis drink dey shak me anyhow. — (This drink is acholic.)
- Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. — (NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)
- If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first. — (NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)
Synonyms
Translations
- English: any form of alcoholic and non-alcoholic drink
Verb
- Make person put wetin be like water for mouth.
- I dey drink beer. — (I am drinking beer.)
- Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. — (NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and if you drink it, you will get intoxicated.)
- Drink plenty water. — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
- People drink palm wine for di traditional marriage yesterday. — (Guests drank palmwine at the marriage.)
- Today I wan drink ogogoro make my eye dirty. — (Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
- I no talk sey I drink anything o. — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: drink