drink

Revision as of 13:21, 9 February 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English drink

Pronunciation

  • drîŋk

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 49
  • Frequency rank in NSC treebank: 243
  • Frequency in raw corpus: 566
  • Frequency rank in raw corpus: 588

Noun

  1. Wetin be like water wey person fit put for mouth.


  1. Wetin be like water wey person fit put for mouth wey dey enter eye.
  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    I wan buy drink.  — (I want to buy a drink.)
  2. - (frequency:42)
    You go buy drink.  — (JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drinks.)
    Na so, e go buy drink.  — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__58, That's how he would buy drinks.)
  3. det (frequency:15)
    Give me dat drink first meh I drink,  — (LAG_36_Marriage_DG__69, Give me that drink first let me drink.)
    Karen know sey, the drink fit shak person.  — (jw__2648, __no translation__)
  4. amod (frequency:13)
    No be soft drink now,  — (NST_cleaned__30479, __no translation__)
    Na cold drink I call am,  — (NST_cleaned__17977, __no translation__)
  5. amod-case (frequency:8)
    Calorie wey dey for soft drink  — (bbc__24219, __no translation__)
    She call for soft drink, di ting jump come.  — (KAD_13_Entering-University_MG__72, She called for soft drinks, the thing came out.)
  6. case (frequency:7)
    For example, if we follow wetin Bible talk about drink, e go free us from bad bad sickness and we no go dey get accident anyhow.  — (jw__16600, __no translation__)
    Yabene na also midwife di helep woman weh e get belle for born pikin, give dem merecin for drink and call ngondere for show dem weti deh suppose do.  — (bbc__101481, __no translation__)
  7. cc (frequency:5)
  1. three hundred and fifty naira here, and drink.  — (NST_cleaned__40874, __no translation__)
  2. acl:relcl (frequency:4)
    Goment ban drink wey dey make men 'walking stick' stand attention  — (bbc__54426, __no translation__)
    Dis na di first time for di history of di company wey dem go do drink wey alcohol dey inside.  — (bbc__41301, __no translation__)
  3. amod-det (frequency:3)
    Dis local drink get alcohol level wey reach around 3% to 8%.  — (bbc__40855, __no translation__)
    If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first.  — (NST_cleaned__17976, __no translation__)
  4. nmod:poss (frequency:3)
    place because deir drink no dey cost.  — (NST_cleaned__40870, __no translation__)
    Except say na paper straw, drink your drink like dat.  — (bbc__81853, __no translation__)
  5. dep (frequency:2)
  1. Some pipo wey dia drink na Amstel beer tell di BBC say dem dey vex because now dem no get choice but to drink Primus, Royal - wey be local brands wey dem no too like, or to comot big money to buy Skol wey be imported one from Rwanda.  — (bbc__91514, __no translation__)
  2. conj (frequency:2)
    After everybody done drink two or thre horn finish, Nwakibie call im wife them.  — (katakata__207, __no translation__)
    Why Jesus talk sey make we no dey worry about wetin we go chop, drink or wear, when e know sey na wetin we really need for life?  — (jw__46330, __no translation__)
  3. amod-nmod (frequency:2)
    Emily Barney Zobo na local drink from Hibiscus plant and na so e dey very popular for Nigeria but pipo no know say di goment dey make millions of dollars just to export dis drink go abroad.  — (bbc__46878, __no translation__)
    Zobo na national drink' for Mexico and because dey demand of dis product dey high, we don establish export improvement initiative to ensure say our product dey kampe and by dis we fit trace wia di product dey come from' im explain.  — (bbc__8161, __no translation__)
  4. advmod:emph (frequency:2)
    I no dey here dey drink o.  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__8, I was not here drinking.)
    To make sure you advice me you are talking about sey carry beer, carry crate, carry drink o.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__117, Instead of you to advice me, you are saying that carry beer, carry crates, carry drinks.)

Derived forms

Synonyms

  • eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187

Antonyms

  • eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187

Translations

  • English: any form of drink: alcoholic and non alcoholic


Verb

drink: to drink alcohol -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    I dey drink beer.  — (I drink beer.)

Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground.  — (NST_cleaned__42125, )

  1. obj (frequency:24)
    Drink water  — (bbc__43649, __no translation__)
    Drink plenty water.  — (bbc__43648, __no translation__)
  2. cc-obj (frequency:19)
    People dey go greet their neighbour and drink palm wine.  — (katakata__874, __no translation__)
    If you want drink, and drive, drink water, or drink coke.  — (NST_cleaned__6210, __no translation__)
  3. mark (frequency:18)
    I like to drink ehn...  — (NST_cleaned__40851, __no translation__)
    Stout, but today I just decide to drink ehn...  — (NST_cleaned__40852, __no translation__)
  4. cc (frequency:15)
    E come chop and drink and start to dey sleep again.  — (jw__27833, __no translation__)
    The land get many many good things to chop and drink.  — (jw__22016, __no translation__)
  5. mark-obj (frequency:14)
    I no talk sey I drink anything o.  — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)
    But why I like to drink Stout is dat...  — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__6, But I like drinking Stout because...)
  6. - (frequency:13)
    You dey follow drink?  — (LAG_38_Elections_DG__81, Are you among those who drink ?)
    So, if you must drink anything, drink water.  — (bbc__24184, __no translation__)
  7. aux-nsubj (frequency:11)
    You go drink?  — (LAG_38_Elections_DG__142, Will you drink ?)
    Na dirty water we dey drink.  — (jw__44009, __no translation__)
  8. aux-obj (frequency:10)
    People dey smoke cigar, dey drink deir shekpe.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__97, People smoke cigarettes, taking strong drinks.)
    eighteen years above, e no suppose dey drink beer.  — (NST_cleaned__40879, __no translation__)
  9. aux (frequency:5)
    You, you dey here dey drink.  — (NST_cleaned__11024, __no translation__)
    midnight reach now dem go go dey drink.  — (deuber__2494, __no translation__)
  10. aux-mark (frequency:5)
    For example, person wey don drink fit dey laugh anyhow.  — (jw__29759, __no translation__)
    For di launch na im di Minister for Health, Dr Kweku Agyeman-Manu, talk say e pass 23% of di population of Ghanaians wey dey drink.  — (bbc__51169, __no translation__)
  11. conj-obj (frequency:3)
    Also, make person begin drink plenty water and sleep well-well.  — (bbc__14383, __no translation__)
    Wen ah enta drink place if ah wan drink Cameroon beer ah go just say, 'green sacs and motos.' Na for backside deh di give'am, den ah hide'am komot wit'am, e add.  — (bbc__7508, __no translation__)
  12. conj (frequency:2)
    If you want drink, and drive, drink water, or drink coke.  — (IBA_13_Road-Safety_M__106, If you want to drink and drive, drink water or drink coke.)
    take life easy, chop, drink, enjoy yourself.” But God tell am sey, ‘You wey no get sense, na this night dem dey take your life from you.  — (jw__49797, __no translation__)
  13. nsubj (frequency:2)
    Im drink everyting, I paid for di okada everyting.  — (NST_cleaned__1219, __no translation__)
    And di more you drink, di greater di risk, according to wetin di study find out.  — (bbc__15069, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187

Antonyms

  • eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187

Translations

  • English: to drink alcohol