drinkinwota

Revision as of 16:14, 7 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (EmekaFelixO moved page drinkingwota to drinkinwota)

Naija

Etymology

From: English drinking

Pronunciation

  • ˈdrɪŋkɪŋ

Play


Noun

  • when person abi people dey put water for mouth
  1. Di Nigerian community wey no get drinking water 'Na fuel water we dey use cook and baff'  — (bbc__32058, __no translation__)
    Standard of living : Dis one concern sanitation, Cooking fuel, toilet, drinking water, electricity, housing, assets)  — (bbc__92178, __no translation__)
  2. nmod (frequency:4)
    But as recent research don tok, over drinking of sugary drinks fit get even more dangerous effects.  — (bbc__21883, __no translation__)
    Kontries wey sabi take soft drink well-well for di world: drinking in litres per capita for selected kontries for 2018  — (bbc__62605, __no translation__)
  3. amod-case (frequency:3)
    E dey likely say Russian men fit die 13 years earlier, partly because of too much drinking.  — (bbc__44243, __no translation__)
    Compare wit drinking less than once per month, drinking one to four sugary drinks per month dey connected wit 1% increase risk;  — (bbc__893, __no translation__)
  4. amod (frequency:2)
    Moderate drinking get risk?  — (bbc__67468, __no translation__)
    Di Drunkards Association president add say dem dey promote responsible drinking and we go carry our own local beer go Germany to promote dem.  — (bbc__31139, __no translation__)

Derived forms

  1. Di Nigerian community wey no get drinking water 'Na fuel water we dey use cook and baff'  — (bbc__32058, __no translation__)
    Standard of living : Dis one concern sanitation, Cooking fuel, toilet, drinking water, electricity, housing, assets)  — (bbc__92178, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Drinking