Difference between revisions of "drop"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* drɔ̀p
+
* drɔ̑p
 
<sm2>Pcm-ng-drop.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-drop.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-drop.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-drop.m.ogg</sm2>

Revision as of 11:22, 30 October 2020

Naija

Etymology

From: English drop

Pronunciation

  • drɔ̑p

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 648
  • Frequency in raw corpus: 456
  • Frequency rank in raw corpus: 697

Definition

Make someting dey fall small small.

Noun

  1. Someting reduce.
    • Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014....  — (bbc__37876, According to the report, Boko Haram, the world's most wicked terror group, has experienced serious decrease since 2014...)
    • For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem.  — (bbc__49806, According to the report from health leading organization, 90,000 people died from measles; 84% dropped from more than 550,000 deaths for the year 2000.)
  2. Someting wey small.
    • Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water.  — (jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)
    • Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least one drop of the water touches your body.)

Translations

  • English: drop

Verb

  1. Make person bribe andoer person.
    • Dem go go drop drop drop money make im close mouth.  — (deuber__2991, They would drop and drop money in order for him to close his mouth.)
  2. Make person come down from motor.
    • You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here; you will, alight at Kano road.)
    • I come ride my bicycle go meet the sister for where motor drop am.  — (jw__27877, I rode my bicycle to meet my sister at the motor park.)
  3. Make person leave someting
    • Drop di shoe.  — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)
    • As I go, I wan drop di ten naira,  — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)
    • I con get to drop news.  — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__50, So I had to drop news reading.)
  4. Make someting fall.
    • Di warm go drop.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
  5. Make someting dey reduce.
    • Kidnapping be new phenomenon for Ghana, but in de last year chaw cases start dey drop.  — (bbc__62401, Kidnapping is the order of the day in Ghana, but in the last few years, the cases have start to drop.)
    • Di only one wey dey drop na saliva.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__132, The only one which was dropping was saliva.)
  6. Make person pay for someting.
    • Sey why, if I wan carry dem play enter for inside eh ama like this, na like how much I fit drop?  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, Sey why, if I want to have them here in this hotel, like how much can I pay ?)
    • Other people dey wey be say na resignation letter dem drop, say dem no wan follow Trump work again.  — (bbc__79551, __no translation__)
    • Even Nigerian singer MI Abaga drop one song about di car for im Fast Money Fast Cars 2008 hit single wia im feature Wizkid: She said what you driving baby boy cause an End of Discussion will signal end of discussion, na di line di rapper drop.  — (bbc__47345, __no translation__)
  7. Make dem dey talk about someting.
    • My country people, how una see di issue wey we dey drop dis afternoon?  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My country people, how do you view the issue which we are di-... discussing this afternoon ?)

Translations

  • English: drop, bribe