drop

Revision as of 19:36, 9 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0....")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110

Etymology

Borrowed from English drop

Pronunciation

  • drɔp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 648
  • Frequency in raw corpus: 456
  • Frequency rank in raw corpus: 697

The word is used more orally than in written texts.


Noun

drop: no definition -- Definition in Naija?


  1. amod (frequency:2)
    Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014 wen dem dey gear 5.  — (bbc__37876, __no translation__)
    Di NOSDRA Head say from dia statistics, e be like say dem get small drop for di spills as dem see over 40 for June and about 17 for July, di record still dey go on for August.  — (bbc__31880, __no translation__)
  2. amod-case-nmod (frequency:2)
    For Jehovah eye, this earth and everybody wey dey inside be like small drop of water from bucket.  — (jw__16023, __no translation__)
    Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water.  — (jw__6843, __no translation__)
  3. nmod-nummod:det (frequency:2)
    Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least one drop of the water touches your body.)
    For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem.  — (bbc__49806, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110

Antonymes

  • collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110

Translations

  • English: no definition


Verb

drop: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:18)
    dem go go drop drop drop money make im close mouth.  — (deuber__2991, __no translation__)
    De vote yi president afta two for seven candidates drop.  — (bbc__27795, __no translation__)
  2. obl:arg (frequency:14)
    Drop for Oil Price  — (bbc__43663, __no translation__)
    You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here; you will, alight at Kano road.)
  3. obj (frequency:13)
    Drop di shoe.  — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)
    As I go, I wan drop di ten naira,  — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)
  4. mark-obj (frequency:9)
    I con get to drop news.  — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__50, So I had to drop news reading.)
    Dog dat want to get lost wil not hear d whistle of its owner.too late to drop any opinion.  — (brila__530, __no translation__)
  5. nsubj-obj (frequency:6)
    Algerian Presido drop fifth term re-election plan  — (bbc__13798, __no translation__)
    I come ride my bicycle go meet the sister for where motor drop am.  — (jw__27877, __no translation__)
  6. aux-obj (frequency:5)
    Con drop economics,  — (ONI_17_A-Passion-For-Science_M__43, now dropped economics)
    Di guy wan mah drop di boot.  — (KAD_07_Receptionists_DG__202, The guy wanted me to drop the boot.)
  7. aux-nsubj (frequency:4)
    Di warm go drop.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
    If example be sey e dey share people one, one cup of di beans sey de dey… , e go put your own three cup, e go say na you go drop,  — (NST_cleaned__18, __no translation__)
  8. aux (frequency:2)
    Kidnapping be new phenomenon for Ghana, but in de last year chaw cases start dey drop.  — (bbc__62401, __no translation__)
    Sey why, if I wan carry dem play enter for inside eh ama like this, na like how much I fit drop?  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, Sey why, if I want to have them here in this hotel, like how much can I pay ?)
  9. mark (frequency:2)
    Chaw matters wey drop, but one clear commitment wey President Akufo-Addo show be say in government go fight corruption with di appointment of Martin Amidu as Special Prosecuor.  — (bbc__25157, __no translation__)
    We country de di face plenty economic crisis for seka price for crude oil weh drop, but de region avoid be worse situation when presidents dem for CEMAC bi take one tough decision, na so Daniel Onando, wey be di CEMAC economic and finance commission dia president explain.  — (bbc__6596, __no translation__)
  10. nsubj (frequency:2)
    Other people dey wey be say na resignation letter dem drop, say dem no wan follow Trump work again.  — (bbc__79551, __no translation__)
    Even Nigerian singer MI Abaga drop one song about di car for im Fast Money Fast Cars 2008 hit single wia im feature Wizkid: She said what you driving baby boy cause an End of Discussion will signal end of discussion, na di line di rapper drop.  — (bbc__47345, __no translation__)
  11. cc-obj (frequency:2)
    SDP Candidate feel say if im build second rail track from Port Harcourt to Oyigbo wit stations wey pipo for enta and drop evriwia.  — (bbc__86214, __no translation__)
    Ah glad for fe support and encouragement, na yi di give me de motivation for do plenty films, a ah promise for work hard with ma colleague dem for put our film industry for international community, na de message dis weh de producer di give e fans dem and e di drop de movie, 'A good time to divorce'.  — (bbc__44535, __no translation__)
  12. obl:mod (frequency:2)
    My country people, how una see di issue wey we dey di~, drop dis afternoon?  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My country people, how do you view the issue which we are di-... discussing this afternoon ?)
    Oga Thiik say dem block am because di government no fit pay di software license fee of around $500,000, wey dem suppose drop every year.  — (bbc__76944, __no translation__)
  13. aux-mark (frequency:2)
    Di only one wey dey drop na saliva.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__132, The only one which was dropping was saliva.)
    Dey also talk say di way people been dey worry about di disease before don drop, especially di way wey dem dey use tools wey go fit prevent di sickness, like bed nets, spraying of dia house and primary healthcare.  — (bbc__30204, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110

Antonymes

  • collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110

Translations

  • English: no definition