Naija
Etymology
From English: drop engine
Pronunciation
Play
Play
Verb Phrase
- Make woman carry belle reach di time wey di pikin mature, make she con born am.
- E don drop one engine o. — (Egbokhare_2020, She has given birth to a child.)
Synonyms
Translations