Difference between revisions of "e"

Line 18: Line 18:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
Na word we de dey use show wheder na man or woman or ting de don dey talk about before.
+
Na di word wey dey point to man, woman, or ting.
#:{{ux|dv|'''E''' dey come. '''E''' don run. |( Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)}}
+
*{{ux|dv|'''E''' don run. |(Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)}}
#: {{ux|dv|'''E''', abi no be man world? |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__152, It's... or is it not a man's world ?)}}
+
*{{ux|dv|'''E''' no, '''e''' no teach us. |(IBA_22_School-Children_DG__4, He/she did not teach us.)}}
#: {{ux|dv|'''E''' no, '''e''' no teach us. |(IBA_22_School-Children_DG__4, He did not teach us.)}}
+
*{{ux|dv|I'm not afraid sey '''e''' get some things wey dey my heart wey I never do. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, . I'm not bothered that I have unrealised desires.)}}
# conj
+
*{{ux|dv|Even '''e''' imself go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)}}
#: {{ux|dv|But '''e''' dey talk sey '''e''' and im Father dey work together with one mind. |(jw__46806, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When '''e''' and im disciples dey waka for the town, dem see one blind man wey dey beg. |(jw__20710, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin Paul mean when '''e''' sey dem die leave sin but dem dey alive for God matter. |(jw__13401, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im remain be di only decisive game as '''e''' be sey MFM dominate dat game from start to finish. |(WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__28, He remain the only decisive game as it is that MFM dominated that game from the beginning to the end.)}}
 
# obj
 
#: {{ux|dv|'''e''' ‘do plenty work’ for people wey dey congregation. |(jw__4989, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Apostle Paul talk sey '''e''' “condemn the world with im faith.”  People go don laugh Noah and even cause trouble for am. |(jw__27367, __no translation__)}}
 
# nsubj
 
#: {{ux|dv|But '''e''' JAY-Z say we get very good relationship; |(bbc__22512, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I'm not afraid sey '''e''' get some things wey dey my heart wey I never do. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, So, I am not afraid that I do not have money. I'm not afraid that there are things that are in my heart that I have not yet done.)}}
 
# nmod
 
#: {{ux|dv|Even '''e''' imself go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|if '''e''' go dere  '''e''' no fit receive '''e''' no-- healing no fit take place for dat person life lailai |(deuber__4463, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Every pikin get di right mey '''e''' b sey '''e''' get di care wey mama and papa dey give pikin and as '''e''' be like dat, '''e''' no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if '''e''' np be sey – na because of im school or im betterbody ; |(hildrights__318, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Every pikin get di right mey '''e''' b sey '''e''' get di care wey mama and papa dey give pikin and as '''e''' be like dat, '''e''' no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if '''e''' np be sey – na because of im school or im betterbody ; |(hildrights__318, __no translation__)}}
 
+
===Noun===
 
Letter for abcd
 
Letter for abcd
#: {{ux|dv|Di and '''e''' no get sense. |(ja102__1727, __no translation__)}}
+
*{{ux|dv|Di and '''e''' no get sense. |(ja102__1727, ''D'' and ''e'' are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)}}
#: {{ux|dv|Di '''e''' pass thru di reading, after di small tok-tok wey dem do ontop-am. |(ja102__1623, __no translation__)}}
+
*{{ux|dv|Di '''e''' pass thru di reading, after di small tok-tok wey dem do ontop-am. |(ja102__1623, After a brief deliberation, the letter ''e'' was approved.)}}
#: {{ux|dv|Ezekiel Henty scored a first-half brace as Puskas Academy secured an '''e''' ... |(brila__656, __no translation__)}}
 
# amod
 
 
# advmod
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: he/she/it
+
* English: he/she/it, E

Revision as of 13:32, 18 November 2020

Naija

Alternative forms

im

Etymology

From: English e

Pronunciation

  • è

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1559
  • Frequency rank in NSC treebank: 10
  • Frequency in raw corpus: 42295
  • Frequency rank in raw corpus: 11

Pronoun

Na di word wey dey point to man, woman, or ting.

  • E don run.  — (Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)
  • E no, e no teach us.  — (IBA_22_School-Children_DG__4, He/she did not teach us.)
  • I'm not afraid sey e get some things wey dey my heart wey I never do.  — (WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, . I'm not bothered that I have unrealised desires.)
  • Even e imself go die as e don tell im apostles.  — (jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)
  1. Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and papa dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ;  — (hildrights__318, __no translation__)

Noun

Letter for abcd

  • Di and e no get sense.  — (ja102__1727, D and e are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)
  • Di e pass thru di reading, after di small tok-tok wey dem do ontop-am.  — (ja102__1623, After a brief deliberation, the letter e was approved.)

Translations

  • English: he/she/it, E