Difference between revisions of "e"

Line 21: Line 21:
 
*{{ux|dv|'''E''' don run. |(Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)}}
 
*{{ux|dv|'''E''' don run. |(Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)}}
 
*{{ux|dv|'''E''' no, '''e''' no teach us. |(IBA_22_School-Children_DG__4, He/she did not teach us.)}}
 
*{{ux|dv|'''E''' no, '''e''' no teach us. |(IBA_22_School-Children_DG__4, He/she did not teach us.)}}
*{{ux|dv|I'm not afraid sey '''e''' get some things wey dey my heart wey I never do. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, . I'm not bothered that I have unrealised desires.)}}
+
*{{ux|dv|I'm not afraid sey '''e''' get some things wey dey my heart wey I never do. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, I'm not bothered that I have unrealised desires.)}}
 
*{{ux|dv|Even '''e''' imself go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)}}
 
*{{ux|dv|Even '''e''' imself go die as '''e''' don tell im apostles. |(jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)}}
#: {{ux|dv|Every pikin get di right mey '''e''' b sey '''e''' get di care wey mama and papa dey give pikin and as '''e''' be like dat, '''e''' no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if '''e''' np be sey – na because of im school or im betterbody ; |(hildrights__318, __no translation__)}}
+
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Letter for abcd
 
Letter for abcd

Revision as of 13:37, 18 November 2020

Naija

Alternative forms

im

Etymology

From: English e

Pronunciation

  • è

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1559
  • Frequency rank in NSC treebank: 10
  • Frequency in raw corpus: 42295
  • Frequency rank in raw corpus: 11

Pronoun

Na di word wey dey point to man, woman, or ting.

  • E don run.  — (Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)
  • E no, e no teach us.  — (IBA_22_School-Children_DG__4, He/she did not teach us.)
  • I'm not afraid sey e get some things wey dey my heart wey I never do.  — (WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, I'm not bothered that I have unrealised desires.)
  • Even e imself go die as e don tell im apostles.  — (jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)

Noun

Letter for abcd

  • Di and e no get sense.  — (ja102__1727, D and e are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)
  • Di e pass thru di reading, after di small tok-tok wey dem do ontop-am.  — (ja102__1623, After a brief deliberation, the letter e was approved.)

Translations

  • English: he/she/it, E