e
Naija
Alternative forms
im
Etymology
From: English e
Pronunciation
- è
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1559
- Frequency rank in NSC treebank: 10
- Frequency in raw corpus: 42295
- Frequency rank in raw corpus: 11
Pronoun
Na word we de dey use show wheder na man or woman or ting de don dey talk about before.
- E dey come. E don run. — ( Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)
- E, abi no be man world? — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__152, It's... or is it not a man's world ?)
- E no, e no teach us. — (IBA_22_School-Children_DG__4, He did not teach us.)
- conj
- But e dey talk sey e and im Father dey work together with one mind. — (jw__46806, __no translation__)
- When e and im disciples dey waka for the town, dem see one blind man wey dey beg. — (jw__20710, __no translation__)
- Na wetin Paul mean when e sey dem die leave sin but dem dey alive for God matter. — (jw__13401, __no translation__)
- Na im remain be di only decisive game as e be sey MFM dominate dat game from start to finish. — (WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__28, He remain the only decisive game as it is that MFM dominated that game from the beginning to the end.)
- obj
- e ‘do plenty work’ for people wey dey congregation. — (jw__4989, __no translation__)
- Apostle Paul talk sey e “condemn the world with im faith.” People go don laugh Noah and even cause trouble for am. — (jw__27367, __no translation__)
- nsubj
- But e JAY-Z say we get very good relationship; — (bbc__22512, __no translation__)
- I'm not afraid sey e get some things wey dey my heart wey I never do. — (WAZL_10_Oga-Madam_DG__81, So, I am not afraid that I do not have money. I'm not afraid that there are things that are in my heart that I have not yet done.)
- nmod
- Even e imself go die as e don tell im apostles. — (jw__20421, __no translation__)
- if e go dere e no fit receive e no-- healing no fit take place for dat person life lailai — (deuber__4463, __no translation__)
- Every pikin get di right mey e b sey e get di care wey mama and papa dey give pikin and as e be like dat, e no go get pikin wey de go comot for im mama and papa wey be sey di pikin no talk sey im want comot if e np be sey – na because of im school or im betterbody ; — (hildrights__318, __no translation__)
Letter for abcd
- Di and e no get sense. — (ja102__1727, __no translation__)
- Di e pass thru di reading, after di small tok-tok wey dem do ontop-am. — (ja102__1623, __no translation__)
- Ezekiel Henty scored a first-half brace as Puskas Academy secured an e ... — (brila__656, __no translation__)
- amod
- advmod
Translations
- English: he/she/it