e

Naija

Alternative forms

im

Etymology

From: English e

Pronunciation

  • è

Play Play

Pronoun

Na di word wey de dey take replace name of person or ting for sentence wey no dey where person for dey talk.

  • E don run.  — (Egbokhare_2020, It/she/he has ran away.)
  • Even e imself go die as e don tell im apostles.  — (jw__20421, He told his apostles that he himself would die.)
  • E sabi take care of people wey be e own.  —  (NSC_Abonyi_2020, He knows to knows how to care for people who are his.)

Noun

Na one of di Letter for abcd.

  • D and e no get sense.  — (ja102__1727, D and e are incomprehensible as singular letters of the alphabet.)
  • De teach di pikin for school sey e na for elephant.  — (NSC_Abonyi_2020, The child was taught in school that letter 'e' is for elephant.)

Translations

  • English: he/she/it, E