Difference between revisions of "eba"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# [[garri]] wey de don put hot water con turn am or pound am.
+
* [[garri]] wey de don put hot water con turn am or pound am.
#:* {{ux|dv| Bola love '''eba'''. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop '''eba''' (M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)}}
+
:* {{ux|dv| Bola love '''eba'''. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop '''eba''' (M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)}}
#:* {{ux|dv|All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi '''eba'''. |(M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have  mentioned can be eaten with semo or eba.)}}
+
:* {{ux|dv|All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi '''eba'''. |(M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have  mentioned can be eaten with semo or eba.)}}
#:* {{ux|dv| No tink sey '''eba''' na di baba of all di swallow dem o, [[pounded yam]] senior am well well. |(NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)}}
+
:* {{ux|dv| No tink sey '''eba''' na di baba of all di swallow dem o, [[pounded yam]] senior am well well. |(NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[garri]], [[swallow]]
 
[[garri]], [[swallow]]

Revision as of 17:31, 25 May 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba Eba hard form of garri

Pronunciation

ɛ̀bà


Noun

  • garri wey de don put hot water con turn am or pound am.
  • Bola love eba. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop eba (M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)  — {{{3}}}
  • All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi eba.  — (M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have mentioned can be eaten with semo or eba.)
  • No tink sey eba na di baba of all di swallow dem o, pounded yam senior am well well.  — (NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)

Synonym

garri, swallow

Antonym

Translation

English: eba