Difference between revisions of "eba"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''Eba'' ''hard form of garri'' | + | From: Yoruba ''Eba'' (''hard form of garri'') |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
ɛ̀bà | ɛ̀bà |
Revision as of 17:32, 25 May 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba Eba (hard form of garri)
Pronunciation
ɛ̀bà
Noun
- garri wey de don put hot water con turn am or pound am.
- Bola love eba. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop eba — (M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)
- All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi eba. — (M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have mentioned can be eaten with semo or eba.)
- No tink sey eba na di baba of all di swallow dem o, pounded yam senior am well well. — (NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)
Synonym
Translation
English: eba