Difference between revisions of "eba"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* [[garri]] wey de don put hot water con turn am or pound am.
 
* [[garri]] wey de don put hot water con turn am or pound am.
:* {{ux|dv| Bola love '''eba'''. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop '''eba''' |(M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)}}
+
:* {{ux|dv| Bola love '''eba'''. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop '''eba'''.|(M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)}}
:* {{ux|dv|All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi '''eba'''. |(M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have  mentioned can be eaten with semo or eba.)}}
+
:* {{ux|dv|All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi '''eba'''.|(M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have  mentioned can be eaten with semo or eba.)}}
:* {{ux|dv| No tink sey '''eba''' na di baba of all di swallow dem o, [[pounded yam]] senior am well well. |(NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)}}
+
:* {{ux|dv| No tink sey '''eba''' na di baba of all di swallow dem o, [[pounded yam]] senior am well well.|(NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[garri]], [[swallow]]
 
[[garri]], [[swallow]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''eba''
 
English: ''eba''

Revision as of 09:58, 23 June 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba Eba (hard form of garri)

Pronunciation

ɛ̀bà


Noun

  • garri wey de don put hot water con turn am or pound am.
  • Bola love eba. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop eba.  — (M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)
  • All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi eba.  — (M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have mentioned can be eaten with semo or eba.)
  • No tink sey eba na di baba of all di swallow dem o, pounded yam senior am well well.  — (NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)

Synonym

garri, swallow

Translation

English: eba