Difference between revisions of "eba"

 
(7 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: Yoruba ''Eba''  (''hard form of garri'')
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
ɛ̀bà
 +
<sm2>Pcm-ng-eba.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-eba.m.ogg</sm2>
  
===POS===
+
===Noun===
#
+
* [[garri]] wey de don put hot water con turn am or pound am.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Bola love '''eba'''. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop '''eba'''.|(M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)}}
====Related forms====
+
:* {{ux|dv|All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi '''eba'''.|(M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have  mentioned can be eaten with semo or eba.)}}
 +
:* {{ux|dv| No tink sey '''eba''' na di baba of all di swallow dem o, [[pounded yam]] senior am well well.|(Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[garri]], [[swallow]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''eba''

Latest revision as of 11:32, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba Eba (hard form of garri)

Pronunciation

ɛ̀bà


Noun

  • garri wey de don put hot water con turn am or pound am.
  • Bola love eba. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop eba.  — (M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.)
  • All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi eba.  — (M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have mentioned can be eaten with semo or eba.)
  • No tink sey eba na di baba of all di swallow dem o, pounded yam senior am well well.  — (Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)

Synonym

garri, swallow

Translation

English: eba