eba
Naija
Etymology
From: Yoruba Eba hard form of garri
Pronunciation
ɛ̀bà
Noun
- garri wey de don put hot water con turn am or pound am.
- Bola love eba. She no like to dey chop rice. Me, I love rice. I no like to dey chop eba (M_JOS_13_Current Interests_M@Sp130_21-24, Bola loves eba. She does not like to eat rice. I love rice, I don't like to eat rice.) — {{{3}}}
- All dese tings wey I call, de dey use am chop semo abi eba. — (M_KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_KAD_11@Sp177_046, All these things I have mentioned can be eaten with semo or eba.)
- No tink sey eba na di baba of all di swallow dem o, pounded yam senior am well well. — (NSC_2021, Don't think that eba is the best meal around, pounded yam is much better.)
Synonym
Antonym
Translation
English: eba