Difference between revisions of "ebo"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey de use dey beg ancestors for someting.
+
* Someting wey de use dey do sacrifice.
 
:* {{ux|dv| Na who get mind dey go chop '''ebo''' wey dem keep for junction.  |(Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)}}
 
:* {{ux|dv| Na who get mind dey go chop '''ebo''' wey dem keep for junction.  |(Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)}}
 
:* {{ux|dv| Which kind church you dey go wey you still dey carry '''ebo'''? I fear who no fear you no o. |(What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)}}
 
:* {{ux|dv| Which kind church you dey go wey you still dey carry '''ebo'''? I fear who no fear you no o. |(What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)}}

Latest revision as of 10:18, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: Edo ebo (sacrifice)

Pronunciation

  • ɛ́bɔ́

Play Play

Noun

  • Someting wey de use dey do sacrifice.
  • Na who get mind dey go chop ebo wey dem keep for junction.  — (Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)
  • Which kind church you dey go wey you still dey carry ebo? I fear who no fear you no o.  — (What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)

Synonyms

sacrifice

Translations

  • English:sacrifice, libation