Difference between revisions of "everybody"

Line 30: Line 30:
 
#: {{ux|dv|E cure '''everybody''' wey dey sick. |(jw__23813, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E cure '''everybody''' wey dey sick. |(jw__23813, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''' wey love Jehovah go face temptation. |(jw__10232, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''' wey love Jehovah go face temptation. |(jw__10232, __no translation__)}}
# nmod (frequency:48)
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''' for Bethel get work. |(jw__26122, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''everybody''' XX you go lecture. |(NST_cleaned__3100, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|No be '''everybody''' vex sha. |(bbc__74909, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But no be '''everybody''' dem fit control. |(jw__35877, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dis pass, na '''everybody''' na I wan talk. |(NST_cleaned__10097, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''' kuku sabi say na so them go do am. |(katakata__781, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dem put theirself and '''everybody''' for wahala. |(jw__23375, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin dey make economy dey work na when a, b and '''everybody''' dey spend and business dey boom; |(bbc__7657, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''', everything has to go step by step. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__77, Everybody, everything has to go step by step.)}}
 
#: {{ux|dv|But wetin make am make one angel before e make '''everybody''' and everything? |(jw__4539, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''' for the meeting side Osugo when Okonkwo call am woman. |(katakata__209, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Paul write give Christians wey dey Rome, sey: ‘I tell '''everybody''' wey dey with una sey, make e no dey think about imself pass the way e suppose think, but make e dey think about how e go get better mind, '''everybody''' as God take give am faith. |(jw__24052, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di join-bodi wey go help with security for elections gats work with '''everybody''' including political parties and civil societies. |(bbc__35340, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Hussein say im dey shine im torchlight on top '''everybody''' from ground to di ogas at di top including di civilian leader of Burma, Aung San Suu Kyi. |(bbc__56873, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Like '''everybody''' else? |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__78, Like everybody else ?)}}
 
#: {{ux|dv|Aldough, na only of recent '''everybody''' as we all, all of us don grow, na me be last born. |(KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__58, Although, it is just of recent that everybody as we all... all of us has grown. I'm the last child.)}}
 
# nmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''' d~, eveybody dey bring up im own style, |(NST_cleaned__18448, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Everybody''' self dey do Christmas, my Oga no do Christmas for me. |(ENU_35_To-Become-A-Man_M__114, Everybody is even celebrating Christmas, my boss did not celebrate Christmas for me.)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 12:12, 15 August 2020

Naija

Etymology

Borrowed from English everybody

Pronunciation

  • evriˌbɑdi

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 108
  • Frequency rank in NSC treebank: 132
  • Frequency in raw corpus: 994
  • Frequency rank in raw corpus: 367

The word is used more orally than in written texts.


Pronoun

everybody: all di people wey dey involve


  1. - (frequency:744)
    Everybody.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__108, everybody.)
    everybody.  — (deuber__4418, __no translation__)
  2. case (frequency:83)
    Dem dey show love for everybody.  — (jw__6556, __no translation__)
    Life is so difficult for everybody.  — (NST_cleaned__18922, __no translation__)
  3. acl:relcl (frequency:71)
    E cure everybody wey dey sick.  — (jw__23813, __no translation__)
    Everybody wey love Jehovah go face temptation.  — (jw__10232, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • everybodi 0.73 166, people 0.67 20145, nobody 0.66 634, we 0.62 25536, anybody 0.61 695, you 0.59 28881, person 0.59 7008, una 0.57 3531, everyting 0.57 230

Antonyms

  • everybodi 0.73 166, people 0.67 20145, nobody 0.66 634, we 0.62 25536, anybody 0.61 695, you 0.59 28881, person 0.59 7008, una 0.57 3531, everyting 0.57 230

Translations

  • English: everybody, everyone