Difference between revisions of "everybody"

Line 15: Line 15:
  
 
===Usage===
 
===Usage===
* The word is used more orally than in written texts.
+
* Dem dey use am dey talk pass.
  
 
===Definition===
 
===Definition===

Revision as of 22:32, 21 September 2020

Naija

Etymology

  • From English everybody

Pronunciation

  • evribɔdi

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 108
  • Frequency rank in NSC treebank: 132
  • Frequency in raw corpus: 994
  • Frequency rank in raw corpus: 367

Usage

  • Dem dey use am dey talk pass.

Definition

  • All di people dem.

Pronoun

  • Life dey difficult for everybody.  —  Life is so difficult for everyone __)
  • E cure everybody wey dey sick.  — (jw__23813, __He/she has a cure for everyone that's sick__)

Synonyms

  • people

Antonyms

  • anybody, nobody

Translations

  • English: everybody, everyone