Difference between revisions of "everybody"
Line 9: | Line 9: | ||
===Frequency=== | ===Frequency=== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | * The word is used more orally than in written texts. | ||
===Usage=== | ===Usage=== |
Revision as of 12:18, 18 September 2020
Naija
Etymology
- From English everybody
Pronunciation
- evribɔdi
Frequency
- The word is used more orally than in written texts.
Usage
Na normal word for Naija
Definition
all di people dem
Pronoun
- Life dey difficult for everybody. — Life is so difficult for everyone __)
- E cure everybody wey dey sick. — (jw__23813, __He/she has a cure for everyone that's sick__)
Synonyms
- people 0.67 20145
Antonyms
- anybody 0.61 695, nobody 0.66 634
Translations
- English: everybody, everyone