everybody

Naija

Etymology

Borrowed from English everybody

Pronunciation

  • ˈɛvriˌbɑdi

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 108
  • Frequency rank in NSC treebank: 132
  • Frequency in raw corpus: 994
  • Frequency rank in raw corpus: 367

The word is used more orally than in written texts.


Pronoun

everybody: all di people wey dey involve


  1. - (frequency:744)
    Everybody.  — (LAG_19_Nepa-Wahala_DG__108, everybody.)
    everybody.  — (deuber__4418, __no translation__)
  2. case (frequency:83)
    Dem dey show love for everybody.  — (jw__6556, __no translation__)
    Life is so difficult for everybody.  — (NST_cleaned__18922, __no translation__)
  3. acl:relcl (frequency:71)
    E cure everybody wey dey sick.  — (jw__23813, __no translation__)
    Everybody wey love Jehovah go face temptation.  — (jw__10232, __no translation__)
  4. nmod (frequency:48)
    Everybody for Bethel get work.  — (jw__26122, __no translation__)
    Na everybody XX you go lecture.  — (NST_cleaned__3100, __no translation__)
  5. dep (frequency:23)
    No be everybody vex sha.  — (bbc__74909, __no translation__)
    But no be everybody dem fit control.  — (jw__35877, __no translation__)
  6. advmod (frequency:5)
    Dis pass, na everybody na I wan talk.  — (NST_cleaned__10097, __no translation__)
    Everybody kuku sabi say na so them go do am.  — (katakata__781, __no translation__)
  7. cc (frequency:4)
    Dem put theirself and everybody for wahala.  — (jw__23375, __no translation__)
    Wetin dey make economy dey work na when a, b and everybody dey spend and business dey boom;  — (bbc__7657, __no translation__)
  8. conj (frequency:4)
    Everybody, everything has to go step by step.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__77, Everybody, everything has to go step by step.)
    But wetin make am make one angel before e make everybody and everything?  — (jw__4539, __no translation__)
  9. acl (frequency:2)
    Everybody for the meeting side Osugo when Okonkwo call am woman.  — (katakata__209, __no translation__)
    Paul write give Christians wey dey Rome, sey: ‘I tell everybody wey dey with una sey, make e no dey think about imself pass the way e suppose think, but make e dey think about how e go get better mind, everybody as God take give am faith.  — (jw__24052, __no translation__)
  10. case-dep (frequency:2)
    Di join-bodi wey go help with security for elections gats work with everybody including political parties and civil societies.  — (bbc__35340, __no translation__)
    Hussein say im dey shine im torchlight on top everybody from ground to di ogas at di top including di civilian leader of Burma, Aung San Suu Kyi.  — (bbc__56873, __no translation__)
  11. amod-case (frequency:2)
    Like everybody else?  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__78, Like everybody else ?)
    Aldough, na only of recent everybody as we all, all of us don grow, na me be last born.  — (KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__58, Although, it is just of recent that everybody as we all... all of us has grown. I'm the last child.)
  12. nmod:emph (frequency:2)
    Everybody d~, eveybody dey bring up im own style,  — (NST_cleaned__18448, __no translation__)
    Everybody self dey do Christmas, my Oga no do Christmas for me.  — (ENU_35_To-Become-A-Man_M__114, Everybody is even celebrating Christmas, my boss did not celebrate Christmas for me.)

Derived forms

Synonyms

  • everybodi 0.73 166, people 0.67 20145, nobody 0.66 634, we 0.62 25536, anybody 0.61 695, you 0.59 28881, person 0.59 7008, una 0.57 3531, everyting 0.57 230

Antonyms

  • everybodi 0.73 166, people 0.67 20145, nobody 0.66 634, we 0.62 25536, anybody 0.61 695, you 0.59 28881, person 0.59 7008, una 0.57 3531, everyting 0.57 230

Translations

  • English: everybody, everyone