export

Naija

Etymology

From English: export

Pronunciation

èspɔ́:t


Verb

Transitive

Make dem carry someting go anoder place.

  • I know of person wey dey export dry fish go obodo yibo.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I know of someone who exports dried fish abroad.)
  • Na wey dey export cocoa carry give dem but na wey dey use money buy am again.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, We exports cocoa to them, and still buy it back from them. )

Antonym

Translation

  • English: export