export
Naija
Etymology
From English: export
Pronunciation
èspɔ́:t
Verb
Transitive
Make dem carry someting go anoder place.
- I know of person wey dey export dry fish go obodo oyibo. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I know of someone who exports dried fish abroad.)
- Na wey dey export cocoa carry give dem but na wey dey use money buy am again. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, We exports cocoa to them, and still buy it back from them. )
Antonym
Translation
- English: export