export

Naija

Etymology

From English: export

Pronunciation

  • èspɔ́:t


Verb

  • Make dem carry someting go anoder place.
  • I know of person wey dey export dry fish go obodo oyibo.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I know of someone who exports dried fish abroad.)
  • Na we dey export cocoa carry give dem but na we dey use money buy am again.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, We exports cocoa to them, and we are still the ones buying it back from them.)

Antonym

Translation

  • English: export