Difference between revisions of "eye"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 63: | Line 63: | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
* [[beta eye]], [[man eye]], [[eye sake]],[[eye man]], [[pipo eye]], [[side eye]], [[shine eye]] | * [[beta eye]], [[man eye]], [[eye sake]],[[eye man]], [[pipo eye]], [[side eye]], [[shine eye]] | ||
+ | ===Synonyms=== | ||
+ | *[[eye eye]], [[longer throat]] | ||
+ | ===Antonyms=== | ||
+ | *[[small eye]] | ||
===Related Form=== | ===Related Form=== |
Revision as of 13:20, 15 October 2020
Naija
Etymology
from: English eye
Pronunciation
- aɪ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 24
- Frequency rank in NSC treebank: 401
- Frequency in raw corpus: 1768
- Frequency rank in raw corpus: 217
Definition
Watin person dey take see light.
Noun
- Di part of man body wey e dey take see tings well.
- My eye dey pain me since morning o — (NSC__Shulammite_2020_ My eye has been paining me since morning. )
- Look the police for eye. — (jw__2315, __no translation__)
- Stone don enter im eye as e dey play with sand sand outside. — (NSC__Shulammite_2020_ Stone particles has entered his eye while playing outside with sand.)
- Di wey person dey look something/somebody.
- Which kind eye Jehovah take look Daniel? — (jw__45583, __no translation__)
- Which kind eye we go take look the work wey dem give us? — (jw__45597, __no translation__)
- Which eye I expect say make e take look me? — (deuber__6567, __no translation__)
- Di arrival of 188 Nigerians na sign say di eye Nigeria take dey look South Africa fit don enta red. — (bbc__33094, __no translation__)
- Make person dey careful.
- Put eye down. — (jw__30546, __no translation__)
- Make person start to dey wise up.
- Come dey open eye small. — (WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__19, Then, I started seeing thing from my own perspective.)
- Sey dem dey monitor person waka waka.
- You don dey put me for eye. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started to pull my leg.)
- Make person deal with anoder person.
- E be like sey I go chop people eye. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will eat people's eyes.)
- Make person dey vex.
- Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. — (bbc__85344, __no translation__)
- Make person join mouth put for something.
- Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop. — (bbc__95224, __no translation__)
- dem wan put eye and mouth, so dat di discussion no go turn to fight-fight. — (bbc__25440, __no translation__)
- Make person dey do watin dem know sey e bad.
- God go punish people wey open eye do wetin e no like.— Heb. — (jw__32645, __no translation__)
- Sey person go/ no go dey see koro koro with something/person
- Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey see eye to eye wit di way di party dey waka. — (bbc__63889, __no translation__)
- Dis result mean say e don divide di party as 33% of her own lawmakers from now no go continue to see eye to eye wit any of her plans. — (bbc__42586, __no translation__)
- If you don see love before eye too eye, if you don see love before, you go know sey love dey exist. — (NST_cleaned__18824, __no translation__)
- Person wey dey streetwise.
- De plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di shine eye for weti e di do. — (bbc__27632, __no translation__)
- All kontri dem need for look for how their future go be, shine eye for educate young pipo, especially girl pikin dem, e bi important for promote stem education for girls. — (bbc__300, __no translation__)
- Di statement say dis kain thing don spoil di image of di Union for government and public eye, say dem dey promote illegal activities. — (bbc__38571, __no translation__)
- Make person dey focus on top one matter.
- Auba' continue di new campaign from where im stop di last one - with im movement wey no dey end and sharp eye' for goal to strike reach eight times for di first six games wey di league play. — (bbc__8664, __no translation__)
Verb
- Make person dey look sombody wan kain wan kain.
- For di fight today ehn! na so dem begin to dey eye dem sef — (NSC__Shulammite_2020_ During the fight today, they started making faces at each other.)y
- Make person dey get longer throat for someting.
- Saraki na number three oga for Nigeria goment and e belike say im dey eye to be Presido Supreme Court don pass judgement say senate president Dr. — (bbc__87021, __no translation__)
- Some men na big eye dem get, — (NST_cleaned__14300, __no translation__)
- Saraki na number three oga for Nigeria goment and e belike say im dey eye to be Presido Supreme Court don pass judgement say senate president Dr. — (bbc__87021, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Related Form
Synonyms
- mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154
Antonyms
- mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154
Translations
- English: eye, stare, greedy, aware