eye

Naija

Etymology

from: English eye

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 24
  • Frequency rank in NSC treebank: 401
  • Frequency in raw corpus: 1768
  • Frequency rank in raw corpus: 217

Definition

  1. Watin person dey take see light.

Noun

  1. Di part of man body wey e dey take see tings well.
    • My eye dey pain me since morning o  — (NSC__Shulammite_2020_ My eye has been paining me since morning. )
    • Stone don enter im eye as e dey play with sand sand outside.  — (NSC__Shulammite_2020_ Stone particles has entered his eye while playing outside with sand.)
  2. Make person dey look sombori wan kain wan kain.
    • For di fight today ehn!na so dem begin to dey eye dem sef  — (NSC__Shulammite_2020_ During the fight today, they started making faces at each other.)
  3. Put eye down.  — (jw__30546, __no translation__)
    Come dey open eye small.  — (WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__19, Then, I started seeing thing from my own perspective.)
  4. case (frequency:59)
    Look the police for eye.  — (jw__2315, __no translation__)
    You don dey put me for eye.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started to pull my leg.)
  5. nmod (frequency:47)
    E be like sey I go chop people eye.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will eat people's eyes.)
    For Round four Joshua damage Takam eye.  — (bbc__50661, __no translation__)
  6. amod (frequency:38)
    Some men na big eye dem get,  — (NST_cleaned__14300, __no translation__)
    Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red.  — (bbc__85344, __no translation__)
  7. det (frequency:32)
    Once di wires die, di eye don go be dat.  — (bbc__43450, __no translation__)
    Wi ein eye ontop security and wi economy-mata.  — (ja102__5616, __no translation__)
  8. amod-det (frequency:22)
    Which kind eye Jehovah take look Daniel?  — (jw__45583, __no translation__)
    Which kind eye we go take look the work wey dem give us?  — (jw__45597, __no translation__)
  9. conj (frequency:18)
    Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop.  — (bbc__95224, __no translation__)
    dem wan put eye and mouth, so dat di discussion no go turn to fight-fight.  — (bbc__25440, __no translation__)
  10. case-det (frequency:10)
    E be like sey na my prayer sef dey put fire for di eye.  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__108, It is as if that it is my prayer that is putting fire in their eye.)
    But four years afta, im career finish just like dat afta e blind for one eye.  — (bbc__22800, __no translation__)
  11. dep (frequency:9)
    Which eye I expect say make e take look me?  — (deuber__6567, __no translation__)
    God go punish people wey open eye do wetin e no like.​— Heb.  — (jw__32645, __no translation__)
  12. cc (frequency:6)
    Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey see eye to eye wit di way di party dey waka.  — (bbc__63889, __no translation__)
    Dis result mean say e don divide di party as 33% of her own lawmakers from now no go continue to see eye to eye wit any of her plans.  — (bbc__42586, __no translation__)
  13. case-dep (frequency:6)
    Cameroon goment get for shine eye for de crimes dem quick-quick.  — (bbc__846, __no translation__)
    Ngomna be take measures for shine eye for de language mata but de situation still di look bad.  — (bbc__72837, __no translation__)
  14. advmod (frequency:5)
    If you don see love before eye too eye, if you don see love before, you go know sey love dey exist.  — (NST_cleaned__18824, __no translation__)
    How wey de two honourable dem don already declare dia intention, all eye dey now na for congress as three weeks no far.  — (bbc__56672, __no translation__)
  15. dep-det (frequency:5)
    De plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di shie eye for weti e di do.  — (bbc__27632, __no translation__)
    Di arrival of 188 Nigerians na sign say di eye Nigeria take dey look South Africa fit don enta red.  — (bbc__33094, __no translation__)
  16. acl (frequency:2)
    Saraki na number three oga for Nigeria goment and e belike say im dey eye to be Presido Supreme Court don pass judgement say senate president Dr.  — (bbc__87021, __no translation__)
    All kontri dem need for look for how their future go be, shine eye for educate young pipo, especially girl pikin dem, e bi important for promote stem education for girls.  — (bbc__300, __no translation__)
  17. amod-cc (frequency:2)
    Di statement say dis kain thing don spoil di image of di Union for government and public eye, say dem dey promote illegal activities.  — (bbc__38571, __no translation__)
    Auba' continue di new campaign from where im stop di last one - with im movement wey no dey end and sharp eye' for goal to strike reach eight times for di first six games wey di league play.  — (bbc__8664, __no translation__)

Derived forms

  1. Dem fit no succeed evritime but as dem dey use beta eye look evritin, e dey make tins fit work even wen e dey bad.  — (bbc__29086, __no translation__)
    Lawyers and activist dem bin waka go di State House for Alausa, Ikeja say make di government use beta eye to check di thing becos e fit add join di suffer-head wey Lagosians dey face.  — (bbc__63573, __no translation__)
  1. Even sef, when e still small, e dey pain am for body say im papa nay eye man.  — (katakata__541, __no translation__)
    No matter how man get for harnd reach, if e no fit control im women and im children , nay eye man.  — (katakata__229, __no translation__)
  1. Award winning American singer dey look prison for eye sake of im latest qwanta wit authorities dem, dis time na Monkey cause am.  — (bbc__18130, __no translation__)
    No be today, e don tey wey dem don dey look DSS oga Lawal Musa Daura wit one eye sake of im dey among di pipo wey dey spoil goment name.  — (bbc__75108, __no translation__)
  1. Wetin make the man eye blind and, wetin no cause am?  — (jw__42479, __no translation__)
    Wetin show sey Pharisee people no get one mind about the blind man eye wey open?  — (jw__42663, __no translation__)
  1. E go help Hollywood dey show tori from oda pipo eye.  — (bbc__44613, __no translation__)
    But wetin catch pipo eye na say oga Kim dey cari im toilet dey waka.  — (bbc__23699, __no translation__)
  1. Pipo di shine eye for see how de bad April fool joke go end.  — (bbc__81471, __no translation__)
    Cameroon try for keep dia chance for host Africa Nations Championship, CHAN 2020 no include Olembe stadium for dia list as Africa football bodi, Caf mission di shine eye for infrastructure wan use.  — (bbc__24595, __no translation__)
  1. Pipo don dey take side eye look vaccines since modern vaccines comot.  — (bbc__81488, __no translation__)
    Tori pipo report say di court dey look di case wit side eye as no legal ground dey for pesin to change dia date of birth.  — (bbc__95564, __no translation__)

Related Form

Synonyms

  • mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154

Antonyms

  • mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154

Translations

  • English: eye, stare, greedy, aware