eyes

Revision as of 20:06, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • eye 0.72 2008, yansh 0.70 21, teeth 0.69 77, bed 0.67 159, hands 0.67 154, neck 0.67 111, camera 0.67 111, nose 0.64 56, leg 0.64 618

Etymology

Borrowed from English eyes

Pronunciation

  • aɪz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 14
  • Frequency rank in NSC treebank: 577
  • Frequency in raw corpus: 173
  • Frequency rank in raw corpus: 1454

The word is used more orally than in written texts.


Noun

eyes: no definition, eye.PL -- Definition in Naija?


  1. nmod:poss (frequency:59)
    You no fit believe your eyes,  — (jw__47750, __no translation__)
    Brandy say she no believe her eyes.  — (bbc__20561, __no translation__)
  2. - (frequency:24)
    Remember sey anywhere wey you dey, eyes dey look you.  — (LAG_23_I-Go-Become-Lawyer_M__68, Remember that anywhere you are, eyes are on you.)
    Ehen thank God sey you get eyes take dey see sey I dey read,  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__58, Yes, thank God that you have eyes with which you could see that I am reading.)
  3. det (frequency:19)
    All eyes dey ontop 2019 AFCON prize money  — (brila__120, __no translation__)
    All eyes go dey on Oussama Darfalou against Wydad.  — (bbc__14083, __no translation__)
  4. amod (frequency:8)
    Di person go show sign of fever, catarrh, red eyes and white white spots for inside im mouth.  — (bbc__70146, __no translation__)
    E dey common to see looku-looku pipo dey give you strong eyes if dem see you dey kiss or hug for street.  — (bbc__61461, __no translation__)
  5. advmod (frequency:5)
    All eyes go dey on South Africa striker Thembi Kgatlana to epp push her team forward  — (bbc__14086, __no translation__)
    All eyes go dey on eight-time champions, Nigeria to see if dem fit defend di title wey dem win for Cameroon for 2016.  — (bbc__14087, __no translation__)
  6. nmod (frequency:4)
    If I no vomit today, if my eyes no dey turn me,?  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__7, If I don't throw up today, if I don't get dizzy...)
    but di funny ting be sey social media wey don dey ground now don open eyes of plenty people dem.  — (NST_cleaned__36068, __no translation__)
  7. compound-det (frequency:4)
    See di sexy eyes mstchew.  — (NST_cleaned__35312, __no translation__)
    Mr Cemil talk say: Di whole world eyes go dey focus on top wetin dey happen here.  — (bbc__68180, __no translation__)
  8. case (frequency:3)
    Many farmers dey cry for eyes as them dey dig up yeye yam wey done even dey rotten.  — (katakata__696, __no translation__)
    Yekini no dey see, but if you ask am how im dey manage imsef with di blindness, im go tell you say, nothing wey person with eyes don achieve wey im no get times two sef.  — (bbc__101558, __no translation__)
  9. cc (frequency:2)
    Albinism na when melanin no dey at all, or e no too dey for person skin, hair and eyes.  — (bbc__13683, __no translation__)
    But for dat concert no be di shine-shine mask im wear, na one black mask wey cover im face only leave im mouth and eyes for outside.  — (bbc__22736, __no translation__)
  10. amod-det (frequency:2)
    See di sexy eyes mstchew.  — (IBA_07_Na-Love_DG__289, Look at those beautiful eyes.)
    BBC Pidgin tori people sef carry dia own leg waka go use dia own eyes see wetin dey happen.  — (bbc__18535, __no translation__)
  11. case-det (frequency:2)
    Odas don see dia small business wey dem build from nothing, burn down before dia eyes.  — (bbc__51149, __no translation__)
    She also get fear say social media fit expose her pickins to craze people wey fit kidnap her pickin or people wey go dey look dem with sex-sex for dia eyes.  — (bbc__88321, __no translation__)
  12. amod-case (frequency:2)
    Buhari tell people make dem stop to dey look graduates from NOUN with small eyes, say government go still dey recognise dem.  — (bbc__20993, __no translation__)
    Di recent list wey United States Department of Justice release about 80 pipo wey dey put hand for fraud don make plenti pipo dey look Nigerians with bad eyes as e be say na mostly Nigerians full di list.  — (bbc__37792, __no translation__)
  13. nummod:det (frequency:2)
    man wey be say e go open e two eyes kpakpakpakpa go buy cream dey rub.  — (deuber__3823, __no translation__)
    One monk wey also be part of di same temple tell BBC Marathi say im take two eyes see di attack on Walke wen e go visit im prayer spot to give am food on Wednesday morning.  — (bbc__78391, __no translation__)

Derived forms

  1. Di care wey di person dey give di pikin when e dey look after di pikin as pikin minder for Government eyes, e no dey good as e concern wetin di pikin need, or Di pikin minder don – go against wetin or condition wey section 165 for dis Act tell am make e do, no pay di money wey e suppose pay every year on time as e dey for paragraph 7 for Sixth Schedule for dis Act.  — (hildrights__174, __no translation__)
    Di care wey di person dey give di pikin when e dey look after di pikin as day care for Government eyes, e no dey good as e concern wetin di pikin need, or sey di person don- go against di condition wey dey section 164 for dis Act ,or no pay di money wey e suppose pay every year on time as e dey for paragraph 7 for Sixth Schedule for dis Act State Government for any time fit cancel registration of person wey dey do day care for di children registration if State Government see sey di situation show sey e go good if State Government no register dat person as person wey dey provide day care as e concern di place.  — (hildrights__176, __no translation__)
  1. Aproko wey dey say CAF don shok their gbejero eyes put to know wetin happen gangan after the video dey show everywhere say one Ref Don collect one blow two Akpu.  — (brila__171, __no translation__)
    Every club for Europe dey carry their gbejero eyes put for the Champions League as na the ogbonge trophy for club level and thats why the best clubs wey dey across Europe dey gbege each other for the group stage and knockout competition like say tomorrow no dey.  — (brila__651, __no translation__)
  1. Obama come wit im family for 2009 to come see di history with own korokoro eyes  — (bbc__75930, __no translation__)
    Meanwhile, one pesin wey see di incident wit im korokoro eyes, Promise Umoh tell BBC Pidgin say im see some deadi bodi and burnt cars for di area but di police no fit confirm di report.  — (bbc__66612, __no translation__)
  1. Reuters Actor Ezra Miller, meanwhile, show off different make-up art wey go make pipo eyes do twikkle twikkle  — (bbc__85100, __no translation__)
    Also plenti medical pipo from di FCT and World Health Organisation don visit di community to check di pipo eyes.  — (bbc__14325, __no translation__)

Synonyms

  • eye 0.72 2008, yansh 0.70 21, teeth 0.69 77, bed 0.67 159, hands 0.67 154, neck 0.67 111, camera 0.67 111, nose 0.64 56, leg 0.64 618

Antonyms

  • eye 0.72 2008, yansh 0.70 21, teeth 0.69 77, bed 0.67 159, hands 0.67 154, neck 0.67 111, camera 0.67 111, nose 0.64 56, leg 0.64 618

Translations

  • English: no definition, eye.PL