Difference between revisions of "face"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
+
# Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
 
#:* {{ux|dv| Na only oil man pikin just dey rub for '''face'''. |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, It is only oil that I rub on my face.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na only oil man pikin just dey rub for '''face'''. |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, It is only oil that I rub on my face.)}}
 
#:* {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop |(BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture)}}
 
#:* {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop |(BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture)}}
 
#:* {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places |(bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places)}}
 
#:* {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places |(bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places)}}
# Sey person or ting come or e go come.
+
#Person mind
#:* {{ux|dv|Wizkid must show '''face''' |(bbc_101082, Wizkid must feature.)}}
+
#:* {{ux|dv|Nigerians no get joy for '''face''' for EndSARS matter. |(NSC_Agnes_2020, Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)}}
#:* {{ux|dv|Opposition no show '''face''' for di ceremony. |(bbc_79222, The opposition didn't participate)}}
+
# As person dey somewhere.
#:* {{ux|dv|Overseas jollof show '''face''' for di festival. |(BBC__79763, Overseas jollof was brought to the festival)}}
+
#:* {{ux|dv|Na for your '''face''' dem go do everything. |(NSC_Agnes_2020, Everything will be done in your presence.)}}
# Na as person mind be
+
#:* {{ux|dv|For my '''face''' naim you dey abuse my mama? |(NSC_Agnes_2020, You insulted my mother in my presence?)}}                         
#:* {{ux|dv|Nigerians no get joy for '''face''' for EndSARS matter. |(NSC_Agnes__34420, Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)}}
+
# Good mind wey person get.
# Na for person not to get strong mind for trouble.
 
#:* {{ux|dv|if dem born Rose well make she come try look my '''face''' |(NSC_Agnes_2020, If Rose dares, let her confront me.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no dey fit look him '''face'''.|(NSC_Agnes_2020, I dont dare cross him.)}}.
 
# Na for person to dey present.
 
#:* {{ux|dv|Na for your '''face''' dem go do everything. |(NSC_Agnes_2020. Everything will be done in your presence.)}}
 
#:* {{ux|dv|For my '''face''' naim you dey abuse my mama? |(NSC_Agnes_2020. You insult my mother in my presence?)}}                         
 
# Na make person dey look God or who big pass am for things to fit better
 
 
#:* {{ux|dv|make we dey look God '''face''' |(Deuber, 4527, Let us rely on God.)}}
 
#:* {{ux|dv|make we dey look God '''face''' |(Deuber, 4527, Let us rely on God.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo '''face'''. |(bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)}}
 
#:* {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo '''face'''. |(bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)}}
# Na make dem no fit know how or who person be based on how e look.
+
# Make person put mind for someting.
#:* {{ux|dv|Di man no kuku write I don marry for '''face'''. |(LAG_36_Marriage_DG__17, The man acts unmarried .)}}
 
#:* {{ux|dv|No be to change police uniform naim go give dem new '''face''' i beg. |(NSC_Legbeti_2020. The police needs rebranding and not a change of uniform.)}}
 
# when person no fit look comot eye
 
 
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again. |(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )}}
 
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again. |(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[strongface]], [[facecap]],
+
[[strongface]], [[facecap]], [[show face]]
  
====Synonyms====
 
* [[looks]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''physical feature, facial expression''.
+
* English: ''face'' ''kind heart'', ''presence'', ''attention''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 11:58, 29 July 2021

Naija

Etymology

From: English face

Pronunciation

  • fês

Play Play


Noun

  1. Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
    • Na only oil man pikin just dey rub for face.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, It is only oil that I rub on my face.)
    • APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop  — (BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture)
    • Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places  — (bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places)
  2. Person mind
    • Nigerians no get joy for face for EndSARS matter.  — (NSC_Agnes_2020, Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)
  3. As person dey somewhere.
    • Na for your face dem go do everything.  — (NSC_Agnes_2020, Everything will be done in your presence.)
    • For my face naim you dey abuse my mama?  — (NSC_Agnes_2020, You insulted my mother in my presence?)
  4. Good mind wey person get.
    • make we dey look God face  — (Deuber, 4527, Let us rely on God.)
    • Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face.  — (bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)
  5. Make person put mind for someting.
    • Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again.  — (bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )

Related forms

strongface, facecap, show face

Translations

  • English: face kind heart, presence, attention

Verb

  • Make person deal wit someting.
  • To face people wey dey try you.  — (jw__37647, To confront those who dare you.)
  • Later, Sennacherib come face Jerusalem.  — (jw__34008. Later, Sennacherib rose against Jerusalem.)
  • Na only young people dey face wahala?  — (jw__46468. Is it only young people that are confronted with challenges?)
  • No matter wetin you dey face,  — (jw__27235. Regardless of the challenges against you.)
  • Boris Johnson dey face 'sack'?  — (bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack.)
  • make people go work, and face their business.  — (bbc__69951. People should return to work and mind their business.)
  • Whether now or later, we go choose wetin we want do and face wetin go come out of am.  — (jw__45400, _Whether now or later, we will choose what we want to and brace up against the odds.)
  • So haha na wetin you dey face I dey face.  — (NST_cleaned__15003, So, haha we are facing thesame challenges.)
  • One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey face, Musbahu confess.  — (bbc__5615. Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the pressures he had to deal with.)
  • Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to face dat kain wahala most especially refugee pikin dem.  — (bbc__40121. The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the refugee children.)

Synonyms

Translations

  • English: confront