Difference between revisions of "face"

m (Conversion script moved page Face to face: Converting page titles to lowercase)
 
(25 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English face
+
From: English ''face''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* feɪs
+
* fês
 
<sm2>Pcm-ng-face.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-face.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-face.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-face.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 30
 
* Frequency rank in NSC treebank: 353
 
* Frequency in raw corpus: 1956
 
* Frequency rank in raw corpus: 192
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
face: no definition -- Definition in Naija?
+
# Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
 
+
#:* {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop.|(BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places.|(bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places.)}}
# - (frequency:291)
+
#Person mind.
#: {{ux|dv|Wizkid must show '''face''' |(bbc__101082, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Nigerians no get joy for '''face''' for EndSARS matter. |(Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)}}
#: {{ux|dv|But dia ancestors fit show '''face'''. |(bbc__75191, __no translation__)}}
+
# As person dey somewhere.
# case (frequency:46)
+
#:* {{ux|dv|Na for your '''face''' dem go do everything. |(Everything will be done in your presence.)}}
#: {{ux|dv|Di man no kuku write I don marry for '''face'''. |(LAG_36_Marriage_DG__17, The man did not really write I am married on his face.)}}
+
#:* {{ux|dv|For my '''face''' naim you dey curse my mama?|(You insulted my mother in my presence?)}}                      
#: {{ux|dv|Na only oil man pikin just dey rub for '''face'''. |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, I've just been rubbing oil on my face.)}}
+
# Good mind wey person get.
# det-nmod (frequency:20)
+
#:* {{ux|dv|Make we dey look God '''face'''.|(Deuber, 4527, Let us rely on God.)}}
#: {{ux|dv|Look the people '''face'''. |(jw__7031, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo '''face'''. |(bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)}}
#: {{ux|dv|Efe Sodje na di '''face''' of di charity |(bbc__46475, __no translation__)}}
+
# Make person put mind for someting.
# nmod (frequency:16)
+
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again.|(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it.)}}
#: {{ux|dv|So no look person '''face'''. |(LAG_03_Lagos-Life_M__65, Don't mind people's face.)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|make we dey look God '''face''' |(deuber__4527, __no translation__)}}
+
[[strongface]], [[facecap]], [[show face]]
# det (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|You fit slap person for Nigeria and you go see sey di '''face''' red. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__15, You can slap a person in Nigeria and you will see that the face is red.)}}
 
#: {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again. |(bbc__102450, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Give police new '''face''' |(bbc__54256, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As we see happy '''face''' full this place, |(jw__3328, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Opposition no show '''face''' for di ceremony. |(bbc__79222, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Overseas jollof show '''face''' for di festival. |(bbc__79763, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Di few supporters wey dey there no get any smile for dia '''face'''. |(bbc__34420, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen pipo come visit me, dia plan na to come tell me sorry but at di end of di day dem dey leave wit smile for dia '''face'''. |(bbc__7558, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|President Salva Kiir and his former deputy, Riek Machar, no dey even see '''face''' to '''face''' for one year now. |(bbc__17340, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Before you carry your wife go di luxurious wey una rent!Chiefu, no be luxurious dem dey call am, na '''face''' to '''face'''.Eva Eva, Evaristus! |(deuber__4100, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|The helmet wey Roman soldier de wear de protect their head, neck and '''face'''. |(jw__30952, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places |(bbc__91481, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na dere, na dere man dey, man still dey hide him '''face''' for dere base on, base on logistics. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__57, It is there... it is there I was; I am still hiding my face there based on... based on logistics,)}}
 
#: {{ux|dv|Choupo take e responsibility as captain for de match and as forward put smile for fans dia '''face''' with de beautiful shot. |(bbc__25546, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|how person body come dey green green like dis uh all di '''face''' wey dey for di person body come dey green like uh water leaf? |(deuber__3807, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sia say di moment wey Maddie say she no like her fame again, e go end US singer, Sia don come on top social media to talk about why she dey expose 15-year-old pickin dancer to di same show business wey she dey always hide '''face''' from. |(bbc__89490, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For some polling units wey BBC visit, election officials no show '''face''' and thugs pursue voters and agents of opposition parts |(bbc__52354, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One woman tok about di pain wey dey always worry her for back, neck and knee and how she go wake up in di morning wit swollen hands, '''face''' and feet. |(bbc__79024, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem find out say di goats prefer di smiling faces, dem go first go where di happy '''face''' dey before even look di side of foto wey get vex-vex '''face'''. |(bbc__30066, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na since 2017 dem commission di first '''face''' but sake of some confusion between di University den Health Ministry over who go manage di facility, dem neva fit open am. |(bbc__71765, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[FBI face|FBI face]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Florida shooting: Trump say Russia investigation cover FBI face |(bbc__49402, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Florida school shooting: Students dey carry vex go Washington Florida shooting: Trump say Russia investigation cover FBI face |(bbc__49397, __no translation__)}}
 
* [[Trump face|Trump face]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Google don explain why Trump face dey appear wen you type 'idiot' Five times wey McCain and Trump enta one trouser |(bbc__54639, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin protesters for Reddit, wey be American tori website, do na to turn Google setting upside down so dat 'idiot' and Trump face go lock dia sef like magnet. |(bbc__99537, __no translation__)}}
 
* [[face cap|face cap]]
 
 
 
#: {{ux|dv|you come wear face cap to hide face after e bin die for your car... |(bbc__88571, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Fayose wey dress like school boy, wear T-shirt wey dem customize EFCC I'm Here wit jeans and face cap. |(bbc__48813, __no translation__)}}
 
* [[face show|face show]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Joshua wear black suit jacket and grey trousers, and di look on im face show say e really happi say im don return 5 years afta to collect anoda accolade from di Prince of Wales, wey also present di 2013 award to am. |(bbc__61281, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Reuters Na police officials wey cover face show to block lawmakers for National Assembly last week Tori dey come in say police for Nigeria on Wednesday detain one tori pesin for Premium Times sake of say im no tell police who give am informate on top one tori. |(bbc__85333, __no translation__)}}
 
* [[pesin face|pesin face]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But since dis app wey dey edit pesin face go viral recently, some pipo don dey raise concern on top di app terms and conditions. |(bbc__23439, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|FaceApp Everybodi dey tok about FaceApp - dat na di app wey go fit edit foto of pesin face to show wen im dey young or how im go look for old age. |(bbc__48359, __no translation__)}}
 
* [[pipo face|pipo face]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face. |(bbc__77353, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|See foto of APC first presidential campaign rally for Uyo Some pipo face and name no show well-well inside INEC voters register |(bbc__87481, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198
 
 
 
====Antonyms====
 
* serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''face'' ''kind heart'', ''presence'', ''attention''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
face: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make person deal wit someting.
 
+
:* {{ux|dv|Later, Sennacherib come '''face''' Jerusalem.|(jw__34008. Later, Sennacherib rose against Jerusalem.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Boris Johnson dey '''face''' 'sack'? |(bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack.)}}
# - (frequency:93)
+
:* {{ux|dv|Make people go work, and '''face''' their business.|(bbc__69951. People should return to work and mind their business.)}}
#: {{ux|dv|'''Face'''? |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__31, Face ?)}}
+
:* {{ux|dv|Whether now or later, we go choose wetin we want do and '''face''' wetin go come out of am.|(jw__45400, Whether now or later, we will choose what we want to and brace up against the odds.)}}
#: {{ux|dv|But March come go, im no show '''face'''. |(bbc__21460, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey '''face''', Musbahu confess.|(bbc__5615. Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the pressures he had to deal with.)}}
# mark-obj (frequency:59)
+
:* {{ux|dv|Dis 19 year old '''face''' wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to '''face''' dat kain wahala most especially refugee pikin dem.|(bbc__40121, The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the refugee children.)}}  
#: {{ux|dv|You power to '''face''' the problem. |(jw__47785, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To '''face''' people wey dey try you. |(jw__37647, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:55)
 
#: {{ux|dv|Fit help us '''face''' problem. |(jw__10712, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Later, Sennacherib come '''face''' Jerusalem. |(jw__34008, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:42)
 
#: {{ux|dv|Ambode, Tinubu no show '''face''' for Sanwo-Olu inauguration |(bbc__14681, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EPA Jacob Zuma' supporters dem show '''face''' for di Inquiry |(bbc__46040, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Na only young people dey '''face''' wahala? |(jw__46468, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na heavy, heavy challenge now dey '''face''' dem. |(ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__125, It's very heavy challenges that are facing them.)}}
 
# aux-nsubj (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|No matter wetin you dey '''face''', |(jw__27235, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Boris Johnson dey '''face''' 'sack'? |(bbc__100211, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|Timothy '''face''' many wahala. |(jw__37508, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|to make sure dem '''face''' justice. |(ja102__3674, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Na only two out of di three judge dem for di Tribunal show '''face''' on Monday. |(bbc__71641, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We hear say church service too go show '''face''' for Sunday for di same reason. |(deuber__36, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|make people go work, and '''face''' their business. |(bbc__69951, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Whether now or later, we go choose wetin we want do and '''face''' wetin go come out of am. |(jw__45400, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, Mr Joshua get some business to '''face'''. |(bbc__66439, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|God don create man become huma-, man, we get a lot of tins to '''face''', we get a lot of cross to carry. |(NST_cleaned__40570, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|So haha na wetin you dey '''face''' I dey '''face'''. |(NST_cleaned__15003, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey '''face''', Musbahu confess. |(bbc__5615, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Illegal immigration na im Nigeria and Germany '''face''' |(bbc__58047, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Reuters Na campaign na im Uhuru Kenyatta '''face''', for now |(bbc__85323, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop |(bbc__10884, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go do some kain calculation for you '''face''' base on di foto wey you put for di app and adjust am based on oda imagery. |(bbc__28752, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|na two of dem first time to show '''face''' there How dis all-American semis happen? |(bbc__64768, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You no know sey dat tin wey dey comot for people '''face''' sho, sho, sho, hm you know sey na im be di monkey pox? |(ENU_12_Social-Life_DG__41, You don't know that the thing which comes off people's face in spots, hm ! do you know that it is the monkey pox ?)}}
 
# aux-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|President Muhammadu Buhari don comot inside press statement to tok ontop say court don free Senator Bukola Saraki, im tok say no mata di challenge wey di kontri judicial system dey '''face''', di system dey work and make dem no allow anybody to chook hand to spoil am. |(bbc__18839, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bukola Saraki, today, don tell di authority-dem of wi naija immigration service, to work and to make sure dem produce international passport booklet-dem boku, to avoid all di suffer-suffer wey wi naija pipo dey '''face''', every day weyn dem dey apply for dis document. |(ja102__5048, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Now, and na for where I grow up for '''face''' me, I slap you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem. |(WAZL_13_Nedu_M__8, And it was from where I grew up in a face me I slap you compound in Kaduna, in Kakuri Kaduna, that was where I learnt all of them.)}}
 
#: {{ux|dv|Dis 19 year old '''face''' wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pickin to '''face''' dat kain wahala most especially refugee pickin dem. |(bbc__40121, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198
+
* [[jam]]
 
 
====Antonyms====
 
* serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''confront''

Latest revision as of 13:14, 18 April 2023

Naija

Etymology

From: English face

Pronunciation

  • fês

Play Play


Noun

  1. Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
    • APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop.  — (BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture.)
    • Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places.  — (bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places.)
  2. Person mind.
    • Nigerians no get joy for face for EndSARS matter.  — (Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)
  3. As person dey somewhere.
    • Na for your face dem go do everything.  — (Everything will be done in your presence.)
    • For my face naim you dey curse my mama?  — (You insulted my mother in my presence?)
  4. Good mind wey person get.
    • Make we dey look God face.  — (Deuber, 4527, Let us rely on God.)
    • Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face.  — (bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)
  5. Make person put mind for someting.
    • Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again.  — (bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it.)

Related forms

strongface, facecap, show face

Translations

  • English: face kind heart, presence, attention

Verb

  • Make person deal wit someting.
  • Later, Sennacherib come face Jerusalem.  — (jw__34008. Later, Sennacherib rose against Jerusalem.)
  • Boris Johnson dey face 'sack'?  — (bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack.)
  • Make people go work, and face their business.  — (bbc__69951. People should return to work and mind their business.)
  • Whether now or later, we go choose wetin we want do and face wetin go come out of am.  — (jw__45400, Whether now or later, we will choose what we want to and brace up against the odds.)
  • One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey face, Musbahu confess.  — (bbc__5615. Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the pressures he had to deal with.)
  • Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to face dat kain wahala most especially refugee pikin dem.  — (bbc__40121, The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the refugee children.)

Synonyms

Translations

  • English: confront