Difference between revisions of "face"

 
(23 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English '''face'''
+
From: English ''face''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* féìs
+
* fês
 
<sm2>Pcm-ng-face.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-face.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-face.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-face.m.ogg</sm2>
 +
 
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 30
 
* Frequency rank in NSC treebank: 353
 
* Frequency in raw corpus: 1956
 
* Frequency rank in raw corpus: 192
 
 
===Noun===
 
===Noun===
#Sey that part of person head wey nose, eyes, mouth, ears dey.
+
# Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
#:* {{ux|dv|Na only oil man pikin just dey rub for '''face'''. |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, I've just been rubbing oil on my face.)}}
+
#:* {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop.|(BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture.)}}
#: {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop |(bbc__10884, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places.|(bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places.)}}
#:* {{ux|dv|One woman tok about di pain wey dey always worry her for back, neck and knee and how she go wake up in di morning wit swollen hands, '''face''' and feet. |(bbc__79024, __no translation__)}}
+
#Person mind.
#:* {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places |(bbc__91481, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Nigerians no get joy for '''face''' for EndSARS matter. |(Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)}}
#: {{ux|dv|See foto of APC first presidential campaign rally for Uyo. Some pipo '''face''' and name no show well-well inside INEC voters register |(bbc__87481,  )}}
+
# As person dey somewhere.
#Sey person or thing come show im presence
+
#:* {{ux|dv|Na for your '''face''' dem go do everything. |(Everything will be done in your presence.)}}
#:* {{ux|dv|Wizkid must show '''face''' |(bbc__101082, Wizkid must be there. )}}
+
#:* {{ux|dv|For my '''face''' naim you dey curse my mama?|(You insulted my mother in my presence?)}}                      
#:* {{ux|dv|Opposition no show '''face''' for di ceremony. |(bbc__79222, __no translation__)}}
+
# Good mind wey person get.
#:* {{ux|dv|Overseas jollof show '''face''' for di festival. |(bbc__79763, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Make we dey look God '''face'''.|(Deuber, 4527, Let us rely on God.)}}
#Sey person or thing no fit show im presence
+
#:* {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo '''face'''. |(bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)}}
#:* {{ux|dv|For some polling units wey BBC visit, election officials no show '''face''' and thugs pursue voters and agents of opposition. |(bbc__52354, __no translation__)}}
+
# Make person put mind for someting.
#:* {{ux|dv|if dem born Rose well make she come try, if im fit look my '''face''' |(Deuber, 4527, Let us be hopeful.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again.|(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it.)}}
 
 
#Sey person depend on anoder for things to fit better
 
#:* {{ux|dv|make we dey look God '''face''' |(Deuber, 4527, Let us be hopeful.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face. |(bbc__77353, __no translation__)}}
 
#when person look no tell true story about am
 
#:* {{ux|dv|Di man no kuku write I don marry for '''face'''. |(LAG_36_Marriage_DG__17, The man did not really write I am married on his face.)}}
 
#:* {{ux|dv|Give police new '''face''' |(bbc__54256, __no translation__)}}
 
# when person no fit look comot eye
 
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again. |(bbc__102450, )}}
 
#:* {{ux|dv|Di few supporters wey dey there no get any smile for dia '''face'''. |(bbc__34420, )}}
 
#:* {{ux|dv|Dem find out say di goats prefer di smiling faces, dem go first go where di happy '''face''' dey before even look di side of foto wey get vex-vex '''face'''. |(BBC__30066, )}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[forehead]], [[Mopol face]], [[vex-vex '''face''']], [[facecap]].
+
[[strongface]], [[facecap]], [[show face]]
====Synonyms====
 
* presence, hope, seriousness
 
====Antonyms====
 
* serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''face'' ''kind heart'', ''presence'', ''attention''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# make person face challenge
+
* Make person deal wit someting.
#:* {{ux|dv|To '''face''' people wey dey try you. |(jw__37647, To deal with those who dare you.)}}
+
:* {{ux|dv|Later, Sennacherib come '''face''' Jerusalem.|(jw__34008. Later, Sennacherib rose against Jerusalem.)}}
#:* {{ux|dv|Later, Sennacherib come '''face''' Jerusalem. |(jw__34008, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Boris Johnson dey '''face''' 'sack'? |(bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack.)}}
#:* {{ux|dv|Na only young people dey '''face''' wahala? |(jw__46468, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Make people go work, and '''face''' their business.|(bbc__69951. People should return to work and mind their business.)}}
#:* {{ux|dv|No matter wetin you dey '''face''', |(jw__27235, no matter the challenge)}}
+
:* {{ux|dv|Whether now or later, we go choose wetin we want do and '''face''' wetin go come out of am.|(jw__45400, Whether now or later, we will choose what we want to and brace up against the odds.)}}
#:* {{ux|dv|Boris Johnson dey '''face''' 'sack'? |(bbc__100211, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey '''face''', Musbahu confess.|(bbc__5615. Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the pressures he had to deal with.)}}
#: {{ux|dv|make people go work, and '''face''' their business. |(bbc__69951, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Dis 19 year old '''face''' wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to '''face''' dat kain wahala most especially refugee pikin dem.|(bbc__40121, The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the refugee children.)}}  
#: {{ux|dv|Whether now or later, we go choose wetin we want do and '''face''' wetin go come out of am. |(jw__45400, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So haha na wetin you dey '''face''' I dey '''face'''. |(NST_cleaned__15003, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey '''face''', Musbahu confess. |(bbc__5615, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go do some kain calculation for your '''face''' base on di foto wey you put for di app and adjust am based on oda imagery. |(bbc__28752, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|President Muhammadu Buhari don comot inside press statement to tok ontop say court don free Senator Bukola Saraki, im tok say no mata di challenge wey di kontri judicial system dey '''face''', di system dey work and make dem no allow anybody to chook hand to spoil am. |(bbc__18839, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis 19 year old '''face''' wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pickin to '''face''' dat kain wahala most especially refugee pickin dem. |(bbc__40121, __no translation__)}}
 
 
 
====Related forms====
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[jam]]  
 
* [[jam]]  
 
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: challenges
+
* English: ''confront''

Latest revision as of 13:14, 18 April 2023

Naija

Etymology

From: English face

Pronunciation

  • fês

Play Play


Noun

  1. Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
    • APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop.  — (BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture.)
    • Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places.  — (bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places.)
  2. Person mind.
    • Nigerians no get joy for face for EndSARS matter.  — (Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)
  3. As person dey somewhere.
    • Na for your face dem go do everything.  — (Everything will be done in your presence.)
    • For my face naim you dey curse my mama?  — (You insulted my mother in my presence?)
  4. Good mind wey person get.
    • Make we dey look God face.  — (Deuber, 4527, Let us rely on God.)
    • Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face.  — (bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)
  5. Make person put mind for someting.
    • Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again.  — (bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it.)

Related forms

strongface, facecap, show face

Translations

  • English: face kind heart, presence, attention

Verb

  • Make person deal wit someting.
  • Later, Sennacherib come face Jerusalem.  — (jw__34008. Later, Sennacherib rose against Jerusalem.)
  • Boris Johnson dey face 'sack'?  — (bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack.)
  • Make people go work, and face their business.  — (bbc__69951. People should return to work and mind their business.)
  • Whether now or later, we go choose wetin we want do and face wetin go come out of am.  — (jw__45400, Whether now or later, we will choose what we want to and brace up against the odds.)
  • One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey face, Musbahu confess.  — (bbc__5615. Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the pressures he had to deal with.)
  • Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to face dat kain wahala most especially refugee pikin dem.  — (bbc__40121, The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the refugee children.)

Synonyms

Translations

  • English: confront