Difference between revisions of "face"

 
(11 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''face''
 
From: English ''face''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* fês
 
* fês
Line 9: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-face.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-face.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
 
* Frequency in NSC treebank: 30
 
* Frequency rank in NSC treebank: 353
 
* Frequency in raw corpus: 1956
 
* Frequency rank in raw corpus: 192
 
===Definition===
 
* Part of person head wey dey front.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
# part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
+
# Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
#:* {{ux|dv| Na only oil man pikin just dey rub for '''face'''. |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, It is only oil that I rub on my face.)}}
+
#:* {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop.|(BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture.)}}
#:* {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari '''face''' ontop |(BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture)}}
+
#:* {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places.|(bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places.)}}
#:* {{ux|dv|Some pipo name and '''face''' no too show well well for di register wey INEC release for some places |(bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places)}}
+
#Person mind.
#Sey person or ting come show
+
#:* {{ux|dv|Nigerians no get joy for '''face''' for EndSARS matter. |(Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)}}
#:* {{ux|dv|Wizkid must show '''face''' |(bbc_101082, Wizkid must be there. )}}
+
# As person dey somewhere.
#:* {{ux|dv|Opposition no show '''face''' for di ceremony. |(bbc_79222, The opposition did not come. )}}
+
#:* {{ux|dv|Na for your '''face''' dem go do everything. |(Everything will be done in your presence.)}}
#:* {{ux|dv|Overseas jollof show '''face''' for di festival. |(BBC__79763, Overseas jollof was brought to the festival)}}
+
#:* {{ux|dv|For my '''face''' naim you dey curse my mama?|(You insulted my mother in my presence?)}}                      
#person mind
+
# Good mind wey person get.
#:* {{ux|dv|Nigerians no get joy for '''face''' for EndSARS matter. |(NSC_Agnes__34420, Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)}}
+
#:* {{ux|dv|Make we dey look God '''face'''.|(Deuber, 4527, Let us rely on God.)}}
#na for person not to get strong mind for trouble.
 
#:* {{ux|dv|if dem born Rose well make she come try look my '''face''' |(NSC_Agnes_2020, If Rose dares, let her confront me.)}}                            
 
# na make person dey look God for things to fit better
 
#:* {{ux|dv|make we dey look God '''face''' |(Deuber, 4527, Let us rely on God.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo '''face'''. |(bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)}}
 
#:* {{ux|dv|Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo '''face'''. |(bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)}}
#na make person look no tell who e be true true
+
# Make person put mind for someting.
#:* {{ux|dv|Di man no kuku write I don marry for '''face'''. |(LAG_36_Marriage_DG__17, The man did not write I am married on his face.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again.|(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it.)}}
#:* {{ux|dv|Give police new '''face''' |(bbc__54256, The police needs rebranding)}}
 
# when person no fit look comot eye
 
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again. |(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[forehead]], [[Mopol face]], [[vex-vex '''face''']], [[facecap]], [[blackface]].
+
[[strongface]], [[facecap]], [[show face]]
  
====Synonyms====
 
* presence, hope, seriousness
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: physical feature, facial expression.
+
* English: ''face'' ''kind heart'', ''presence'', ''attention''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# make person face challenge
+
* Make person deal wit someting.
#:* {{ux|dv|To '''face''' people wey dey try you. |(jw__37647, To deal with those who dare you.)}}
+
:* {{ux|dv|Later, Sennacherib come '''face''' Jerusalem.|(jw__34008. Later, Sennacherib rose against Jerusalem.)}}
#:* {{ux|dv|Later, Sennacherib come '''face''' Jerusalem. |(jw__34008, _Later, Sennacherib challenged Jerusalem_)}}
+
:* {{ux|dv|Boris Johnson dey '''face''' 'sack'? |(bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack.)}}
#:* {{ux|dv|Na only young people dey '''face''' wahala? |(jw__46468, _Only young people face challenges_)}}
+
:* {{ux|dv|Make people go work, and '''face''' their business.|(bbc__69951. People should return to work and mind their business.)}}
#:* {{ux|dv|No matter wetin you dey '''face''', |(jw__27235, no matter the challenge_)}}
+
:* {{ux|dv|Whether now or later, we go choose wetin we want do and '''face''' wetin go come out of am.|(jw__45400, Whether now or later, we will choose what we want to and brace up against the odds.)}}
#:* {{ux|dv|Boris Johnson dey '''face''' 'sack'? |(bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack_)}}
+
:* {{ux|dv|One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey '''face''', Musbahu confess.|(bbc__5615. Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the pressures he had to deal with.)}}
#:* {{ux|dv|make people go work, and '''face''' their business. |(bbc__69951, _people should return to work and mind their business_)}}
+
:* {{ux|dv|Dis 19 year old '''face''' wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to '''face''' dat kain wahala most especially refugee pikin dem.|(bbc__40121, The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the refugee children.)}}  
#:* {{ux|dv|Whether now or later, we go choose wetin we want do and '''face''' wetin go come out of am. |(jw__45400, _Whether now or later, we will choose what we want to_)}}
 
#:* {{ux|dv|So haha na wetin you dey '''face''' I dey '''face'''. |(NST_cleaned__15003, _So haha we are facing thesame challenges._)}}
 
#:* {{ux|dv|One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey '''face''', Musbahu confess. |(bbc__5615, _Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the troubles facing him_)}}
 
#:* {{ux|dv|E go do some kain calculation for your '''face''' base on di foto wey you put for di app and adjust am based on oda imagery. |(bbc__28752, __when you both see, he will do some calculations based on the photo on the app and adjustments_)}}
 
#:* {{ux|dv|President Muhammadu Buhari don comot inside press statement to tok ontop say court don free Senator Bukola Saraki, im tok say no mata di challenge wey di kontri judicial system dey '''face''', di system dey work and make dem no allow anybody to chook hand to spoil am. |(bbc__18839, _President Muhammadu Buhari in a press statement said despite the challenges faced by the country's judicial system, releasing Senator Bukola Saraki _)}}
 
#:* {{ux|dv|Dis 19 year old '''face''' wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to '''face''' dat kain wahala most especially refugee pikin dem. |(bbc__40121, _The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the regfugee children_)}}  
 
 
 
====Related forms====
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[jam]]  
 
* [[jam]]  
 
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: challenges
+
* English: ''confront''

Latest revision as of 13:14, 18 April 2023

Naija

Etymology

From: English face

Pronunciation

  • fês

Play Play


Noun

  1. Part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
    • APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop.  — (BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture.)
    • Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places.  — (bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places.)
  2. Person mind.
    • Nigerians no get joy for face for EndSARS matter.  — (Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)
  3. As person dey somewhere.
    • Na for your face dem go do everything.  — (Everything will be done in your presence.)
    • For my face naim you dey curse my mama?  — (You insulted my mother in my presence?)
  4. Good mind wey person get.
    • Make we dey look God face.  — (Deuber, 4527, Let us rely on God.)
    • Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face.  — (bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)
  5. Make person put mind for someting.
    • Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again.  — (bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it.)

Related forms

strongface, facecap, show face

Translations

  • English: face kind heart, presence, attention

Verb

  • Make person deal wit someting.
  • Later, Sennacherib come face Jerusalem.  — (jw__34008. Later, Sennacherib rose against Jerusalem.)
  • Boris Johnson dey face 'sack'?  — (bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack.)
  • Make people go work, and face their business.  — (bbc__69951. People should return to work and mind their business.)
  • Whether now or later, we go choose wetin we want do and face wetin go come out of am.  — (jw__45400, Whether now or later, we will choose what we want to and brace up against the odds.)
  • One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey face, Musbahu confess.  — (bbc__5615. Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the pressures he had to deal with.)
  • Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to face dat kain wahala most especially refugee pikin dem.  — (bbc__40121, The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the refugee children.)

Synonyms

Translations

  • English: confront