Difference between revisions of "face"

Line 26: Line 26:
 
#:* {{ux|dv|Opposition no show '''face''' for di ceremony. |(BBC 79222, Opposition  presence was not felt at the ceremony )}}
 
#:* {{ux|dv|Opposition no show '''face''' for di ceremony. |(BBC 79222, Opposition  presence was not felt at the ceremony )}}
 
#:* {{ux|dv|Overseas jollof show '''face''' for di festival. |(BBC__79763, Overseas jollof was brought to the festival)}}
 
#:* {{ux|dv|Overseas jollof show '''face''' for di festival. |(BBC__79763, Overseas jollof was brought to the festival)}}
 +
#:* {{ux|dv|Di few supporters wey dey there no get any smile for dia '''face'''. |(bbc__34420, The few supporters there were unhappy. )}}
 +
#:* {{ux|dv|Dem find out say di goats prefer di smiling faces, dem go first go where di happy '''face''' dey before even look di side of foto wey get vex-vex '''face'''. |(BBC__30066, They found out they prefer the smiling and happy '''face''' and looks at that part of the picturedey before even looking at the side of the foto wey get vex-vex '''face''')}}
 
#Sey person or thing no fit show im presence
 
#Sey person or thing no fit show im presence
 
#:* {{ux|dv|For some polling units wey BBC visit, election officials no show '''face''' and thugs pursue voters and agents of opposition. |(bbc__52354, For some polling units visited by BBC, election official were not working and thugs pursued voters and agents of opposition. )}}
 
Line 37: Line 39:
 
# when person no fit look comot eye
 
# when person no fit look comot eye
 
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again. |(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )}}
 
#:* {{ux|dv|Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia '''face''' again. |(bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )}}
#:* {{ux|dv|Di few supporters wey dey there no get any smile for dia '''face'''. |(bbc__34420, The few supporters there were unhappy. )}}
 
#:* {{ux|dv|Dem find out say di goats prefer di smiling faces, dem go first go where di happy '''face''' dey before even look di side of foto wey get vex-vex '''face'''. |(BBC__30066, They found out they prefer the smiling and happy '''face''' and looks at that part of the picturedey before even looking at the side of the foto wey get vex-vex '''face''')}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[forehead]], [[Mopol face]], [[vex-vex '''face''']], [[facecap]].
 
[[forehead]], [[Mopol face]], [[vex-vex '''face''']], [[facecap]].

Revision as of 18:14, 13 October 2020

Naija

Etymology

From: English face

Pronunciation

  • féìs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 353
  • Frequency in raw corpus: 1956
  • Frequency rank in raw corpus: 192

Definition

  1. Sey part of person head wey dey front.

Noun

  1. Sey that part of person head wey nose, eyes, mouth, dey.
    • Na only oil man pikin just dey rub for face.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, I've just been rubbing oil on my face.)
    • APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop  — (BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari face)
    • One woman tok about di pain wey dey always worry her for back, neck and knee and how she go wake up in di morning wit swollen hands, face and feet.  — (bbc__79024, One woman talked about the pains in her back, neck and knee and she wakes up in the mornings with swollen hands, face and feet)
    • Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places  — (bbc__91481, Some people's name and face did not show well well for di register wey INEC release for some places)
  2. Sey person or thing come show im presence
    • Wizkid must show face  — (BBC 101082, Wizkid must be there. )
    • Opposition no show face for di ceremony.  — (BBC 79222, Opposition presence was not felt at the ceremony )
    • Overseas jollof show face for di festival.  — (BBC__79763, Overseas jollof was brought to the festival)
    • Di few supporters wey dey there no get any smile for dia face.  — (bbc__34420, The few supporters there were unhappy. )
    • Dem find out say di goats prefer di smiling faces, dem go first go where di happy face dey before even look di side of foto wey get vex-vex face.  — (BBC__30066, They found out they prefer the smiling and happy face and looks at that part of the picturedey before even looking at the side of the foto wey get vex-vex face)
  3. Sey person or thing no fit show im presence
    • For some polling units wey BBC visit, election officials no show face and thugs pursue voters and agents of opposition.  — (bbc__52354, For some polling units visited by BBC, election official were not working and thugs pursued voters and agents of opposition. )
    • if dem born Rose well make she come try, if im fit look my face  — (Deuber, 4527, If Rose dares, let her confront me.)
  4. Sey person depend on anoder for things to fit better
    • make we dey look God face  — (Deuber, 4527, Let us be hopeful.)
    • Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face.  — (bbc__77353, __no translation__)
  5. when person look no tell true story about am
    • Di man no kuku write I don marry for face.  — (LAG_36_Marriage_DG__17, The man did not write I am married on his face.)
    • Give police new face  — (bbc__54256, The police needs rebranding)
  6. when person no fit look comot eye
    • Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again.  — (bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )

Related forms

forehead, Mopol face, vex-vex '''face''', facecap.

Synonyms

  • presence, hope, seriousness

Translations

  • English: physical feature, facial expression.

Verb

  1. make person face challenge
    • To face people wey dey try you.  — (jw__37647, To deal with those who dare you.)
    • Later, Sennacherib come face Jerusalem.  — (jw__34008, __no translation__)
    • Na only young people dey face wahala?  — (jw__46468, __no translation__)
    • No matter wetin you dey face,  — (jw__27235, no matter the challenge)
    • Boris Johnson dey face 'sack'?  — (bbc__100211, __no translation__)
    • make people go work, and face their business.  — (bbc__69951, __no translation__)
    • Whether now or later, we go choose wetin we want do and face wetin go come out of am.  — (jw__45400, __no translation__)
    • So haha na wetin you dey face I dey face.  — (NST_cleaned__15003, __no translation__)
    • One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey face, Musbahu confess.  — (bbc__5615, __no translation__)
    • E go do some kain calculation for your face base on di foto wey you put for di app and adjust am based on oda imagery.  — (bbc__28752, __no translation__)
    • President Muhammadu Buhari don comot inside press statement to tok ontop say court don free Senator Bukola Saraki, im tok say no mata di challenge wey di kontri judicial system dey face, di system dey work and make dem no allow anybody to chook hand to spoil am.  — (bbc__18839, __no translation__)
    • Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pickin to face dat kain wahala most especially refugee pickin dem.  — (bbc__40121, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: challenges