face

Revision as of 14:34, 13 October 2020 by 154.66.32.140 (talk)

Naija

Alternative forms

  • serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198

Etymology

From: English face

Pronunciation

  • féìs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 353
  • Frequency in raw corpus: 1956
  • Frequency rank in raw corpus: 192

Noun

  1. Sey that part of person head wey nose, eyes, mouth, ears dey.
    • Na only oil man pikin just dey rub for face.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, I've just been rubbing oil on my face.)
    • One woman tok about di pain wey dey always worry her for back, neck and knee and how she go wake up in di morning wit swollen hands, face and feet.  — (bbc__79024, __no translation__)
    • Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places  — (bbc__91481, __no translation__)
    See foto of APC first presidential campaign rally for Uyo. Some pipo face and name no show well-well inside INEC voters register  — (bbc__87481, )
  2. Sey person or thing come show im presence
    • Wizkid must show face  — (bbc__101082, Wizkid must be there. )
    • Opposition no show face for di ceremony.  — (bbc__79222, __no translation__)
    • Overseas jollof show face for di festival.  — (bbc__79763, __no translation__)
  3. Sey person or thing no fit show im presence
    • For some polling units wey BBC visit, election officials no show face and thugs pursue voters and agents of opposition.  — (bbc__52354, __no translation__)
    • if dem born Rose well make she come try, if im fit look my face  — (Deuber, 4527, Let us be hopeful.)
  1. Sey person depend on anoder for things to fit better
    • make we dey look God face  — (Deuber, 4527, Let us be hopeful.)
    • Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face.  — (bbc__77353, __no translation__)
  2. when person look no tell true story about am
    • Di man no kuku write I don marry for face.  — (LAG_36_Marriage_DG__17, The man did not really write I am married on his face.)
    • Give police new face  — (bbc__54256, __no translation__)
  3. when person no fit look comot eye
    • Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again.  — (bbc__102450, )
    • Di few supporters wey dey there no get any smile for dia face.  — (bbc__34420, )
    • Dem find out say di goats prefer di smiling faces, dem go first go where di happy face dey before even look di side of foto wey get vex-vex face.  — (BBC__30066, )

Related forms

forehead, Mopol face, vex-vex '''face''', facecap.

Synonyms

  • serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198

presence, hope, seriousness

Antonyms

  • serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198

Translations

  • English: no definition


Verb

  1. - (frequency:93)
    Face?  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__31, Face ?)
    But March come go, im no show face.  — (bbc__21460, __no translation__)
  2. mark-obj (frequency:59)
    You power to face the problem.  — (jw__47785, __no translation__)
    To face people wey dey try you.  — (jw__37647, __no translation__)
  3. obj (frequency:55)
    Fit help us face problem.  — (jw__10712, __no translation__)
    Later, Sennacherib come face Jerusalem.  — (jw__34008, __no translation__)
  4. obl:arg (frequency:42)
    Ambode, Tinubu no show face for Sanwo-Olu inauguration  — (bbc__14681, __no translation__)
    EPA Jacob Zuma' supporters dem show face for di Inquiry  — (bbc__46040, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:27)
    Na only young people dey face wahala?  — (jw__46468, __no translation__)
    Na heavy, heavy challenge now dey face dem.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__125, It's very heavy challenges that are facing them.)
  6. aux-nsubj (frequency:25)
    No matter wetin you dey face,  — (jw__27235, __no translation__)
    Boris Johnson dey face 'sack'?  — (bbc__100211, __no translation__)
  7. nsubj-obj (frequency:16)
    Timothy face many wahala.  — (jw__37508, __no translation__)
    to make sure dem face justice.  — (ja102__3674, __no translation__)
  8. obl:mod (frequency:13)
    Na only two out of di three judge dem for di Tribunal show face on Monday.  — (bbc__71641, __no translation__)
    We hear say church service too go show face for Sunday for di same reason.  — (deuber__36, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:12)
    make people go work, and face their business.  — (bbc__69951, __no translation__)
    Whether now or later, we go choose wetin we want do and face wetin go come out of am.  — (jw__45400, __no translation__)
  10. mark (frequency:11)
    Meanwhile, Mr Joshua get some business to face.  — (bbc__66439, __no translation__)
    God don create man become huma-, man, we get a lot of tins to face, we get a lot of cross to carry.  — (NST_cleaned__40570, __no translation__)
  11. aux (frequency:5)
    So haha na wetin you dey face I dey face.  — (NST_cleaned__15003, __no translation__)
    One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey face, Musbahu confess.  — (bbc__5615, __no translation__)
  12. nsubj (frequency:5)
    Illegal immigration na im Nigeria and Germany face  — (bbc__58047, __no translation__)
    Reuters Na campaign na im Uhuru Kenyatta face, for now  — (bbc__85323, __no translation__)
  13. dep (frequency:3)
    APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop  — (bbc__10884, __no translation__)
    E go do some kain calculation for you face base on di foto wey you put for di app and adjust am based on oda imagery.  — (bbc__28752, __no translation__)
  14. advmod (frequency:3)
    na two of dem first time to show face there How dis all-American semis happen?  — (bbc__64768, __no translation__)
    You no know sey dat tin wey dey comot for people face sho, sho, sho, hm you know sey na im be di monkey pox?  — (ENU_12_Social-Life_DG__41, You don't know that the thing which comes off people's face in spots, hm ! do you know that it is the monkey pox ?)
  15. aux-mark (frequency:2)
    President Muhammadu Buhari don comot inside press statement to tok ontop say court don free Senator Bukola Saraki, im tok say no mata di challenge wey di kontri judicial system dey face, di system dey work and make dem no allow anybody to chook hand to spoil am.  — (bbc__18839, __no translation__)
    Bukola Saraki, today, don tell di authority-dem of wi naija immigration service, to work and to make sure dem produce international passport booklet-dem boku, to avoid all di suffer-suffer wey wi naija pipo dey face, every day weyn dem dey apply for dis document.  — (ja102__5048, __no translation__)
  16. conj-obj (frequency:2)
    Now, and na for where I grow up for face me, I slap you compound for Kaduna for Kakuri Kaduna, na dere I from learn all of dem.  — (WAZL_13_Nedu_M__8, And it was from where I grew up in a face me I slap you compound in Kaduna, in Kakuri Kaduna, that was where I learnt all of them.)
    Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pickin to face dat kain wahala most especially refugee pickin dem.  — (bbc__40121, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198

Antonyms

  • serious 0.47 1131, cause 0.43 1775, seriousness 0.41 6, solve 0.41 308, involve 0.40 185, handle 0.40 552, hold 0.38 1315, adress 0.38 5, evidence 0.38 198

Translations

  • English: no definition