face

Naija

Etymology

From: English face

Pronunciation

  • fês

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 353
  • Frequency in raw corpus: 1956
  • Frequency rank in raw corpus: 192

Definition

  • Part of person head wey dey front.

Noun

  1. part of person head wey nose, eyes and mouth dey.
    • Na only oil man pikin just dey rub for face.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__37, It is only oil that I rub on my face.)
    • APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop  — (BBC, 10884, APC women and men wore cloth with Muhammadu Buhari's picture)
    • Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places  — (bbc__91481, Some people's name and faces did not show clearly in the register released by INEC in some places)
  2. Sey person or ting come show
    • Wizkid must show face  — (bbc_101082, Wizkid must be there. )
    • Opposition no show face for di ceremony.  — (bbc_79222, The opposition did not come. )
    • Overseas jollof show face for di festival.  — (BBC__79763, Overseas jollof was brought to the festival)
  3. person mind
    • Nigerians no get joy for face for EndSARS matter.  — (NSC_Agnes__34420, Nigerians are unhappy over the EndSARS issue.)
  4. na for person not to get strong mind for trouble.
    • if dem born Rose well make she come try look my face  — (NSC_Agnes_2020, If Rose dares, let her confront me.)
  5. na make person dey look God for things to fit better
    • make we dey look God face  — (Deuber, 4527, Let us rely on God.)
    • Oloko say, China get population of 1.4 billion and dem go first settle dia own citizens before dem look oda pipo face.  — (bbc__77353, _Oloko said China has a population of 1.4 billion and so will settle their own citizens first before helping others_)
  6. na make person look no tell who e be true true
    • Di man no kuku write I don marry for face.  — (LAG_36_Marriage_DG__17, The man did not write I am married on his face.)
    • Give police new face  — (bbc__54256, The police needs rebranding)
  7. when person no fit look comot eye
    • Di business don big sotay authorities sef no fit comot dia face again.  — (bbc__102450, The business has become so big the authorities can no longer overlook it. )

Related forms

forehead, Mopol face, vex-vex '''face''', facecap, blackface.

Synonyms

  • presence, hope, seriousness

Translations

  • English: physical feature, facial expression.

Verb

  1. make person face challenge
    • To face people wey dey try you.  — (jw__37647, To deal with those who dare you.)
    • Later, Sennacherib come face Jerusalem.  — (jw__34008, _Later, Sennacherib challenged Jerusalem_)
    • Na only young people dey face wahala?  — (jw__46468, _Only young people face challenges_)
    • No matter wetin you dey face,  — (jw__27235, no matter the challenge_)
    • Boris Johnson dey face 'sack'?  — (bbc__100211, _Boris Johnson is facing a sack_)
    • make people go work, and face their business.  — (bbc__69951, _people should return to work and mind their business_)
    • Whether now or later, we go choose wetin we want do and face wetin go come out of am.  — (jw__45400, _Whether now or later, we will choose what we want to_)
    • So haha na wetin you dey face I dey face.  — (NST_cleaned__15003, _So haha we are facing thesame challenges._)
    • One time dey sef wey l wan kill myself to free myself for di wahala l dey face, Musbahu confess.  — (bbc__5615, _Musbahu confessed he almost committed suicide to rid himself of the troubles facing him_)
    • E go do some kain calculation for your face base on di foto wey you put for di app and adjust am based on oda imagery.  — (bbc__28752, __when you both see, he will do some calculations based on the photo on the app and adjustments_)
    • President Muhammadu Buhari don comot inside press statement to tok ontop say court don free Senator Bukola Saraki, im tok say no mata di challenge wey di kontri judicial system dey face, di system dey work and make dem no allow anybody to chook hand to spoil am.  — (bbc__18839, _President Muhammadu Buhari in a press statement said despite the challenges faced by the country's judicial system, releasing Senator Bukola Saraki _)
    • Dis 19 year old face wahala to go school after she run from Syria enter Jordan for 2013. She no want any other pikin to face dat kain wahala most especially refugee pikin dem.  — (bbc__40121, _The 19year old faced hard times after she ran from Syria to Jordan in 2013. She does not wish to see other children go through what she went through, especially the regfugee children_)

Synonyms

Translations

  • English: challenges