Difference between revisions of "face back"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
* [[faceback]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''face'' and ''back''
 
From: English ''face'' and ''back''

Revision as of 21:07, 28 August 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English face and back

Pronunciation

  • fésbâk

Play


Verb phrase

  • Make person turn im face for head make e dey look back.
  • I beg turn Face back small jor. No dey do like person wey dem mould.  — Egbokhare_2020, Turn around for a minute. stop acting like a statue!.)
  • You no dey hear say make you turn Face back?  — NSC_Legbeti_2021, Can't you hear me, turn around!)
  • Make person no wan ever suffer wetin im suffer before.
  • God no go ever let me see wetin go make me live life wey go make am be like say I Face back for dis world.  — NSC_Legbeti_2021, God will never allow me return back to my past.)

Antonyms

Translations

  • English: look back, backward