Difference between revisions of "fada"

Line 11: Line 11:
 
<sm2>Pcm-ng-fada.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-fada.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 44
 
* Frequency rank in raw corpus: 3436
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Man wey born pikin.  
 
# Man wey born pikin.  

Revision as of 17:31, 1 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English father.

Pronunciation

  • fádà.

Play Play

Noun

  1. Man wey born pikin.
    Your fada na beta person o.  — (Egbokhare 2020, Your father is a good person.)
    So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere.  — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my relation there.)
  2. Oga for church (Catholic) wey no marry.
    I go see fada for confession.  — (Egbokhare 2020, I will see the reverend father for confession.)
  3. Oga patapata for gang.
    Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy.  — (Egbokhare 2020, Their gang leader has talked that they should kill the boy.)
  4. Person wey kick start or plant someting.
    If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects.  — (bbc__57819, If you are a fan of scientific fiction movie or movies that have special effects , then you will thrill for Melies, they call him the father of special effects.)


Synonyms

Translations

  • English: father, reverend father, gang leader, founder.