fada

Revision as of 15:53, 28 August 2021 by 160.152.57.160 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English father.

Pronunciation

  • fádà.

Play Play

Noun

  1. Wetin dem dey call Man wey born pikin.
    • Your fada na beta person o.  — (Egbokhare 2020, Your dad is a good person.)
    • So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere.  — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my relation there.)
  2. Oga patapata for gang.
    • Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy.  — (Egbokhare 2020, Their gang leader has talked that they should kill the boy.)
  3. Person wey sabi someting pass everybody
    • For this spare part business, no try oga Ebuka, im na our fada .  — (NSC_Legbeti_2021, As far as it is this Spare part business, Mr Ebuka is the best.)
    • If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects.  — (bbc__57819, If you are a fan of scientific fiction movie or movies that have special effects , then you will thrill for Melies, they call him the father of special effects.)

Pronunciation

  • fɑ̄dɑ́.


Noun

  • Man wey go seminary finish, dem com ordain am for Catholic church.
  • I go see fada for confession.  — (Egbokhare 2020, I went to meet the priest for confession.)
  • Our fada for St. Patrick young pass una own for St Dominic  — (NSC_Legbeti_2021, Our priest at St Patrick is younger than the one the one at St. Dominic.)

Synonyms

Translations

  • English: father, reverend father, gang leader, founder.