fada

Naija

Alternative forms

  • fader, pile, pale, papa, daddy

Etymology

Borrowed from English father

Pronunciation

  • fádà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 44
  • Frequency rank in raw corpus: 3436

The word is used more in written texts than orally.


Noun

fada: father, Reverend father, a gang leader --

  • man wey born pikin
  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Your fada na beta person o.  — no translation
    So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere.  — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my rlation there.)
  • Oga for church (catholic) wey no marry
  1. I go see fada for confession.  — no translation
  • Oga patapata for gang
  1. Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy.  — no translation
  • somebody wey kick start or plant someting
  1. If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects.  — (bbc__57819, __no translation__)


Synonyms

  • fader, pile, pale, papa, daddy

Antonyms

  • mother 0.71 105, moder 0.70 72, mile male, mama, mummy

Translations

  • English: father, Reverend father, a gang leader, founder of something