fall

Revision as of 19:37, 9 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * blow 0.76 324, hot 0.69 346, smell 0.69 97, heavy 0.68 456, shake 0.67 366, wash 0.67 250, rain 0.66 446, scatter 0.66 441, pour 0.64 199...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • blow 0.76 324, hot 0.69 346, smell 0.69 97, heavy 0.68 456, shake 0.67 366, wash 0.67 250, rain 0.66 446, scatter 0.66 441, pour 0.64 199

Etymology

Borrowed from English fall

Pronunciation

  • fɔ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 33
  • Frequency rank in NSC treebank: 326
  • Frequency in raw corpus: 824
  • Frequency rank in raw corpus: 422

The word is used more orally than in written texts.


Verb

fall: collapse, crash (of plane) -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o.  — no translation
  2. - (frequency:41)
    Rain want fall.  — (jw__30876, __no translation__)
    Rain don begin fall.  — (deuber__6021, __no translation__)
  3. mark (frequency:22)
    Heavy rain come start to fall.  — (jw__17548, __no translation__)
    Watch as di rainmaker voke rain to fall  — (bbc__98128, __no translation__)
  4. obl:arg (frequency:22)
    Wonder whether rain wan fall for dry season.  — (katakata__388, __no translation__)
    one very high building, fall for ground, e don die, be dat.  — (NST_cleaned__41217, __no translation__)
  5. aux-nsubj (frequency:15)
    People go dey fall.  — (ENU_15_Music_M__42, People will be falling.)
    Rain come dey fall.  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
  6. nsubj (frequency:14)
    E fall.  — (IBA_13_Road-Safety_M__39, She fell.)
    If you fall', na game ova' '  — (bbc__9019, __no translation__)
  7. aux-mark (frequency:8)
    Di rain wey don fall don dey pass all di rain wey don fall before.  — (bbc__37704, __no translation__)
    I no know sey all dat rain wey dey fall, baba God just dey protect im own pikin.  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__48, I didn't know that the rain that was falling... it was God the Father protecting his own child.)
  8. aux (frequency:6)
    ‘E don fall!  — (jw__48967, __no translation__)
    Con fall, die guy!  — (NST_cleaned__21744, __no translation__)
  9. obj (frequency:5)
    E fo~, fall my hand eh, fall my hand.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__185, He disappointed... disappointed me... disappointed me.)
    If I go dat one, di thing go come fall my hand.  — (NST_cleaned__201, __no translation__)
  10. mark-obj (frequency:3)
    Naim di cat, as di cat fall ground, naim e turn to human being.  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__31, Then the cat... as the cat fell on the ground, then it turned to human.)
    Oga Enang say dis wan no be joking mata as any lawmaker wey fall short of dis one go just get red card immediately.  — (bbc__76604, __no translation__)
  11. cc (frequency:2)
    Weather sabi change well- well for Norway, di kontri get four seasons: winter, spring, summer, and fall.  — (bbc__98406, __no translation__)
    Dennis buy rose flower for Lorraine after di attack, and one month later even though di flowers don dry, dem never begin break and fall.  — (bbc__30089, __no translation__)
  12. advcl (frequency:2)
    Comfort Onyayi Daniel Comfort hair begin fall after she start chemotherapy.  — (bbc__25964, __no translation__)
    Nigeria Civil Aviation Authority NCAA say, dem still dey investigate wetin make di door fall as di plane touch ground but so far dem don fix di door, make sure say everything dey okay and now di plane don return to flying few hours after di door fall.  — (bbc__72997, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • blow 0.76 324, hot 0.69 346, smell 0.69 97, heavy 0.68 456, shake 0.67 366, wash 0.67 250, rain 0.66 446, scatter 0.66 441, pour 0.64 199

Antonymes

  • blow 0.76 324, hot 0.69 346, smell 0.69 97, heavy 0.68 456, shake 0.67 366, wash 0.67 250, rain 0.66 446, scatter 0.66 441, pour 0.64 199

Translations

  • English: collapse, crash (of plane)