Difference between revisions of "fashi"

Line 19: Line 19:
 
#:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}}
 
#na make person freestyle.   
 
#na make person freestyle.   
#:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[small small]].|(NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)}}
+
#:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[smallsmall]].|(NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 15:36, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • fáʃì

Play Play

Verb

  1. Na make person waka leave someting follow anoda wey.
    • Di girl just fashi de man im born for, come follow de big man.  — ( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)
    • e be like say the Union don fashi de struggle o .  — (NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)
  2. na make person end all talk talk for matter.
    • Di ref give dem wayo, fashi!.  — ( Egbokhare_2020. (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
    • fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.  — ( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
  3. na make person freestyle.
    • Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall.  — (NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)

Synonyms

Translations

  • English: neglect, abandon