fast fast

Revision as of 16:08, 21 December 2020 by 154.66.33.148 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:English ''fast'' ===Pronunciation=== * fâst fâst <sm2>Pcm-ng-fast fast.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-fast fast.m.ogg</sm2> ===Adverb=== Na when p...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From:English fast

Pronunciation

  • fâst fâst


Adverb

Na when person abi someting no dey waste time

    • I no dey like Okada wey dey slow for road, I like dem to waka fast fast.  — (NSC_Legbeti_2020, I like fast bikes. I hate it when they are slow.)
    • I dey pray make my millions arrive fast fast.  —  (NSC_Legbeti_2020, I want to be a million badly.)

Synonym

Translation

  • English: Quickly