Difference between revisions of "fatibobo"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Person wey get too much fat for  body.
+
* Person wey get too much fat for  body.
* {{ ux|dv| Dat boy don turn '''fatibobo'''.| (NSC_Shulammite_2020, That boy has become fat.) }}
+
:* {{ ux|dv| Dat boy don turn '''fatibobo'''.| (NSC_Shulammite_2020, That boy has become fat.) }}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 12:04, 25 May 2021

Naija

Alternative Form

fatibumbum

Etymology

From English: fat and bum

Pronunciation

  • fàtíbɔ̀bɔ́

Play Play

Noun

  • Person wey get too much fat for body.
  • Dat boy don turn fatibobo.  —  (NSC_Shulammite_2020, That boy has become fat.)

Adjective

Sey person fat

  • Dat fatibobo girl don kpai o.  —  (NCS_Shulammite 2020, That fat girl has died. )
  • E pikin na fatibobo.  —  (Egbokhare 2020, his child is obese)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: obese