Difference between revisions of "fatibobo"
(43 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | ===Alternative | + | ===Alternative Form=== |
− | + | [[fatibumbum]] | |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''fat'' and ''bum'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-fatibobo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fatibobo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fatibobo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fatibobo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person wey get too much fat for body. | |
− | + | :* {{ ux|dv| Dat boy don turn '''fatibobo'''.|(That boy has become fat.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Sey person fat | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat '''fatibobo''' girl con find you for house.| (That fat girl came to the house to check on you.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|E pikin na '''fatibobo'''.| (Chis child is obese.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[orobo]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[lepa]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''fat, obese'' |
Latest revision as of 12:01, 5 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: fat and bum
Pronunciation
- fàtíbɔ̀bɔ́
Noun
- Person wey get too much fat for body.
- Dat boy don turn fatibobo. — (That boy has become fat.)
Adjective
- Sey person fat
- Dat fatibobo girl con find you for house. — (That fat girl came to the house to check on you.)
- E pikin na fatibobo. — (Chis child is obese.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fat, obese