Difference between revisions of "fatibobo"

Line 12: Line 12:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
Make Person get too much fat for  body.
+
Person wey get too much fat for  body.
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 17:15, 2 October 2020

Naija

Alternative Form

fatibumbum

Etymology

From English: fat and bum

Pronunciation

  • fàtíbɔ̀bɔ́

Play Play

Definition

Person wey get too much fat for body.

Noun

  • E pikin na fatibobo.  —  (Egbokhare 2020, his child is obese)

Adjective

To describe person wey fat.

  • Dat fatibobo girl don kpai o.  —  (NCS_Shulammite 2020, the fat girl is dead)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: obese