Difference between revisions of "fatibobo"

Line 11: Line 11:
 
<sm2>Pcm-ng-fatibobo.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fatibobo.m.ogg</sm2>  
  
===Definition===
+
===Noun===
 
Person wey get too much fat for  body.
 
Person wey get too much fat for  body.
 
===Noun===
 
 
* {{ ux|dv| Dat boy don turn '''fatibobo'''.| (NSC_Shulamite_2020, That boy has become fat) }}
 
* {{ ux|dv| Dat boy don turn '''fatibobo'''.| (NSC_Shulamite_2020, That boy has become fat) }}
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 12:38, 27 November 2020

Naija

Alternative Form

fatibumbum

Etymology

From English: fat and bum

Pronunciation

  • fàtíbɔ̀bɔ́

Play Play

Noun

Person wey get too much fat for body.

  • Dat boy don turn fatibobo.  —  (NSC_Shulamite_2020, That boy has become fat)

Adjective

Sey person fat

  • Dat fatibobo girl don kpai o.  —  (NCS_Shulammite 2020, That fat girl has died. )
  • E pikin na fatibobo.  —  (Egbokhare 2020, his child is obese)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: obese