fatibobo

Revision as of 13:14, 7 December 2020 by 89.156.22.234 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

fatibumbum

Etymology

From English: fat and bum

Pronunciation

  • fàtíbɔ̀bɔ́

Play Play

Noun

Person wey get too much fat for body.

  • Dat boy don turn fatibobo.  —  (NSC_Shulammite_2020, That boy has become fat.)

Adjective

Sey person fat

  • Dat fatibobo girl don kpai o.  —  (NCS_Shulammite 2020, That fat girl has died. )
  • E pikin na fatibobo.  —  (Egbokhare 2020, his child is obese)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: obese