fatibobo

Naija

Alternative Form

fatibumbum

Etymology

From English: fat and bum

Pronunciation

  • fàtíbɔ̀bɔ́

Play Play

Noun

  • Person wey get too much fat for body.
  • Dat boy don turn fatibobo.  —  (NSC_Olukayode.S.M_2020, That boy has become fat.)

Adjective

  • Sey person fat
  • Dat fatibobo girl don kpai o.  —  (NSC_Olukayode.S.M_ 2020, That fat girl has died. )
  • E pikin na fatibobo.  —  (Egbokhare 2020, his child is obese)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: obese