fatibobo

Revision as of 12:01, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

fatibumbum

Etymology

From English: fat and bum

Pronunciation

  • fàtíbɔ̀bɔ́

Play Play

Noun

  • Person wey get too much fat for body.
  • Dat boy don turn fatibobo.  — (That boy has become fat.)

Adjective

  • Sey person fat
  • Dat fatibobo girl con find you for house.  —  (NSC_2020, That fat girl came to the house to check on you.)
  • E pikin na fatibobo.  —  (Egbokhare 2020, his child is obese.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fat, obese