fatibobo
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: fat and bum
Pronunciation
- fàtíbɔ̀bɔ́
Definition
Make Person get too much fat for body.
Noun
- E pikin na fatibobo. — (Egbokhare 2020, his child is obese)
Adjective
To describe person wey fat.
- Dat fatibobo girl don kpai o. — (NCS_Shulammite 2020, the fat girl is dead)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: obese