fatibobo

Naija

Alternative Form

fatibumbum

Etymology

From English: fat and bum

Pronunciation

  • fàtíbɔ̀bɔ́

Play Play

Definition

Person wey get too much fat for body.

Noun

  • Dat boy don turn fatibobo.  —  (NSC_Shulamite_2020, That boy has become fat)

Adjective

Sey person fat

  • Dat fatibobo girl don kpai o.  —  (NCS_Shulammite 2020, That fat girl has died. )
  • E pikin na fatibobo.  —  (Egbokhare 2020, his child is obese)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: obese